Una hear wetin dey for paper? Naija people can sabi complain but na dem do pass!
Money nor dey, Money nor dey, Money nor dey but una drink beer wey reach N599.11bn for six months....six months oh!!!
Money nor dey, Money nor dey, Money nor dey but una drink beer wey reach N599.11bn for six months....six months oh!!!
Make una continue to complain and drink! 🤣🤣🤣
Na wa
ReplyDeleteMadam as country dey frustrate person reach man must kulu temper. 😁🍻. Not to go overboard though.
DeleteKidney go dey alrite so?
DeleteThey want to drink away their problems
ReplyDeleteHahahahahahaha
DeleteSadly breweries got richer and the problems only waited for the drink and hangover to clear to show face again
DeleteHahhhha
ReplyDeleteI am speechless 🤐🤐🤐
ReplyDeleteMy goodness! This is too much oo.
ReplyDeleteWahala no dey finish
ReplyDeleteIt's possible, alcohol no get enemy.
ReplyDeleteWether money dey or e no dey, people go dey drink.
ReplyDeletedrunks plenty for this naija na
ReplyDeleteMany alcohol addicts with the many terrible side effects
Delete😂😂😂
ReplyDeleteIt is well oooo...
ReplyDelete😃😃😃😉
ReplyDelete🤔🤔🤔🤔🤔
ReplyDeleteNa something person go use kulele this wahala kantiri jare
ReplyDelete