Stella Dimoko Korkus.com: Pidgin Post - E Don Leave Log Of Wood For Eyes Dey Go Help Others Remove Fayawood From Their Own..

Advertisement

Tuesday, July 26, 2022

Pidgin Post - E Don Leave Log Of Wood For Eyes Dey Go Help Others Remove Fayawood From Their Own..

Them say Naija President Buhari don go deliver security spish for Liberia, say the spish get to do with security for Africa, free and fair elections and the rule of law...
I no understand at all.....

How person go leave where dey hot dey go give advice of how to cool down wey e never cool down where e comot from?

Abeg na next month be May 2023?







 

7 comments:

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141