Jagaban say e wan be President after Bubu sign out for May 2023 and na the matter we still dey look so because Party wey e form never give am the ticket to be dia presidential candidate....
Bubu wey first talk some months back say e no go fit reveal person wey e want to take over from am but e don change mouth again talk say e no get any person for mind wey e want to take over....
Nah only wonder we fit wonder wetin dem talk 'behind closed doors'..
Maybe Jagaban go remind Bubu of how e take become President....
God pass them
ReplyDeleteNa dem
DeleteReally don't care. Wish Naija peeps will open their eyes this time around.
DeleteThese two has nothing better to discuss about..na to just steal our money.
ReplyDeleteI pity the so called greedy youths, who will kill themselves come 2023 all cuz of #1500
These two HAVE*
DeleteNa Dem sabi
ReplyDeleteThese two hospital politicians
ReplyDeleteNa here as dey
ReplyDeleteLaugh wey no reach belle 😏
ReplyDeleteLMAO
ReplyDelete