This message na for that person wey be President before for 8 years for Naija ...
People don dey whisper say e be like say baba wan run again but e deny am..
Dem buy form for am but baba no gree and people dey clap for am...
We know say Baba dey deny say e no wan run again but everybody know say no smoke without firewood oh.
Make we wait dey see!!!
I no know wetin im wan go do there again sef. Make anoda qualified pesin go do di work jare.
ReplyDeleteNo shame on this people at all
ReplyDeletei will gladly vote for that baba..........o,I no see any person wey qualify for that list sef. But i wont be surprise if they dont give it to that shaky shaky greedy baba wey no wan REST. Bbjac...
ReplyDeleteWell...Na oga choice to contest again. But sha make AAA-FEEE-CEEE no mumu am.
ReplyDeleteIf you're referring to Goodluck Jonathan, he didn't rule for 8 years but five years.
ReplyDeleteIt was five years and not eight years but I don't know why he doesn't want to respect himself, I'm disappointed in him TBVH🤦
ReplyDeleteSame old recycle..nawah oo
ReplyDeleteAbegi, na one rope tie all the naija politicians, and the baba no rule reach 8yrs o. Sha my vote goes to the baba, mama patience hope u haven't lost ur sense of humour o, cos I can't wait to have u back.
ReplyDeleteMay be he is the one close to PMB heart, loolz. Make GEJ no just soil his name abeg.
ReplyDeleteEven me, if the Baba comot, my vote goes to him. Why? My people talk say na rain wey beat you, be rain.
ReplyDeleteNa during that Baba time, i got my job.
Na during that Baba time i got bonuses from my work place, now not even sallah or end of year bonus. So many reasons to vote him. Above all, during the Baba time, money dey circulate, it trickles down to even the masses, yes they would steal but they kind of invested here, they were building houses and all. The masses got jobs, atleast even bricklayer go see work do, woman wey dey sell rice, go cook, go sell for bricklayers, but now nko?
All they do is steal and convert to foreign currency and hide in soakaways or ceiling, or snake will swallow.
Ppl saying they will vote for the baba clearly do not know what happened! Those who were privy KNOW!! Baba was not in control and His ppl Drained the country! Part of the reason why we are where we are!! Say no to recycled politicians!!!!
ReplyDelete