Gbenga Daniel wey be former number one person for Ogun state don blow big English take advice Naija people on wetin to do for the nest elections..
E say nobody need power point presentation of wetin e go do wehn e enter power, say make e show concrete proof..
E say make una stop to sell una vote and use una brain take vote for 2023...
We go see how many people go take this advice when money begin flow to buy vote soon...... You go sell or use your brain?
I go use my brain wella
ReplyDeleteNever collected Kobo to vote and will not collect.
ReplyDeleteI will try and get a voter's card.
ReplyDeleteYou no need brain to vote either tinubu or atiku. Nigerian is finished
ReplyDeleteI pray make ego no block brain then.
ReplyDeleteI don't care again cos I have being using my brain since, after every every na another person go win. INEC na for una hand our vote dey,na una dey decide
ReplyDeleteI have voters card aready
ReplyDelete