Mr. Oda Atake wey dem dey also call Odality kpuff emsef for Sapele Delta State.
Na Sniper e dey drink die so...
"Report show say Oda Atake aka Odality nai kpuff himself and na this morning nai information enter. He drink snipper. According to report, dem say after dem Rob he POS last time, nai he go Accra, Ghana go hustle, but things nor con dey rosy for am, and na last month nai he return back to Sapele.
The guy don see money before, but things con crumble for am, e fit be say all join weytin make am depressed wey make am kpuff himself so" ~
Na Sapele Matters report the story.
Na from Warri Aproko special for Facebook I collect this gist.
Suicide wey dey this buhari regime don plenty ooo.
ReplyDeleteNa mental illness pass.
DeleteSo sad! With all the plenty good meals, fish, ice cream, meat, etc to eat, how can someone commit suicide? Peer pressure! Trying to meet up to your mates. If only we appreciate just having life and good health without the comparison. All fingers are not equal. Some will always be better than others. May he RIP.
ReplyDeleteDepression has this strong spirit that once you fall into it you may find it hard to get back to feet, especially when the pain has eaten you deep.Suicide is not an option though.
DeleteOh dear🙆
ReplyDeleteSuch a tragedy.