E halla becos e get small yawa for Obodo Oyibo hotel wey e bin wan stay and as card wey e wan use pay begin misbehave na so Bovi come halla dem say ''Gugulu me'' to show say em be important pesin gor em contri and say thiff no dey em blood..... E say na the first time wey e go halla '' gugulu me'' be this.
How many of una fit halla ''gugulu me'' wen yawa gas?
This your gist is incomplete o, Lol.
ReplyDeleteThis made me laugh though....dasall
ReplyDeleteAbeg meself won reach stage weh I go fit shout google me,abii no be the same one head we carry come world?
ReplyDeleteIf person gugulu me them no go see anything o becos of say I no be important person. Bovi use him mouth bail himself for obodo oyibo before them go call am thief.
ReplyDeleteThese people don't ever make me smile not to talk of laugh.
ReplyDeleteFeeling too important.
Chai oooooo.can't stop laffing. Google me dot com
ReplyDeleteChai oooooo.can't stop laffing. Google me dot com
ReplyDeleteOkay
ReplyDelete