Tuesday, 30th November 2021, suppose be third day wey Hannatu Yahaya go spend for her husband house as new bride but unfortunately na di day of her death.
Tori of her death spread wella for social media and pain even pipo wey no know.
BBC Pidgin reach out to di closest pipo to late Hannatu starting with her groom Isyaka Yusuf.
How e hapun
According di groom, Saturday suppose be di happiest day for im life but e turn out to be di opposite afta e receive call say wife e dey expect to enta im house don die.
"On dat particular day I bin dey on di phone with her through out, dey discuss tins because I dey finish up with some preparations before her arrival."
"As I dey tok to you now, I still dey shake because of wetin happun but from God we are and to am we go all return na wetin dey comfort me be dat but no be small tin."
Isyaka say im relationship with late Hannatu na very strong one and e bin dey look forward to a very bright future with her.
Her brother Ayuba Yahaya say im last moments with her alive na wen she tell am say she wan see outside afta di wedding prayers hold.
"She just come meet me tell me say she wan see how outside be na im I escort her comot just near front of di house and as she di pipo, she tell me say all dis pipo come for my wedding and I tell her say yes wey make her happy."
"As dem dey prepare to take her to her groom house, she complain of dizziness and afta she fall, we rush her to hospital, na me drive but even on di way I dey feel am for body say she don die."
Hannatu die in di evening as preparation dey go on to take her to her husband house.
Her sisters, friends bin dey with her wen e hapun, her broda say na full house as many pipo bin come to celebrate with her. Di family rush her go hospital where dem confam say she don die.
Ayuba say 28-year-old Hannatu na 4th born in a family of seven and she study accounting for Kano state polytechnic and do NYSC for Bauchi state two years ago.
from BBC .com
What a sorrowful thing to happen on the day that's supposed to be the happiest day of their lives. May God comfort both families and friends.
ReplyDeleteThe truth is big Celebrations arent for everyone....some Pastors specifically give instructions for some women to have very low key weddings.
DeleteLets normalize paying bride-price in our fathers sittn room, going to Registry etc.
The stress,anxiety,crowd dat comes with wedding planning/ceremony has landed many brides/their mothers on sick bed right after the party.
RIP
This is so so sad, what could have killed her. May God comfort her loved ones.
ReplyDeleteAnd the very next day ,they go bury her instead of running an autopsy her to know why she suddenly died.may she RIP.
ReplyDeleteHaaa! Just like that, may Allah grant her soul rest.
ReplyDeleteThis is really sad... May God comfort the family and the husband
ReplyDeleteSad and heartbreaking ππππ
ReplyDeletemay her soul rest in peace
Her death is not normal.... RIP
ReplyDeleteRIP to her
ReplyDeleteNo one can explain life.
ReplyDeleteEspecially when you are a good, God fearing and a careful person. And bad things just choose you, even when you are running away from bad situations.
That is why people breakdown mentally, emotionally.....and cannot hold it together again.
We all need to locate our, own lifeline and just breathe, if that is all we can do, "just breathe"
Her death is kinda suspicious to me but Muslim no dey waste time to bury the Dead.May her soul rest in peace. So sad
ReplyDeleteYet many were not really or fully dead before burial.
DeleteGOD forbid bad thing!!....may evil be far from us in Jesus name π
ReplyDeleteThis is sad, what could have gone wrong? May God comfort her family and her husband.
ReplyDeleteInnanillah was Inna ilayhi rojiun
ReplyDeleteThank God she did not die after spending a day or night to the husband's house, because that would have changed the narrative.
ReplyDelete