Advertisement
Tuesday, November 23, 2021
12 comments:
Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com
Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..
If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via
Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
Trek to london bawo😂😂😂😂😂😂
ReplyDeleteNa so I begin dey trek when I no see transport take go my house. As I don dey reach small small, naim one man come stop me for road sey him go carry me. I don tire even tho distance remain small. Na so as I gree and begin enter him motor my leg just seize, na so I begin dey do anyhow come siddon for him car dey stretch my leg. I jus dey cry "my leg, my leg". This mean sey the trekking don too much. Las las de nice man pity me and allow me stretch my leg well well before he come drop me for my domot.
DeleteLas las I dey tell una my story make una know sey trekking no dey easy atall atall. And nice pipu still dey for this world.
Pheeeewww! ��
Me sef know sey I don try.
I want to trek from Nigeria to Togo now
ReplyDeleteI want to trek from Nigeria to Togo now
ReplyDeletereally
DeleteImpossiCANT!
ReplyDeleteLol
ReplyDelete😅😅😅😆
ReplyDeleteLol
ReplyDeleteLol, legedece benz
ReplyDeleteImpossible!!!
ReplyDeleteLolxxx
ReplyDelete