Why is the spokesperson always the one wey the thing no concern??ππ. Every fucking time! And she will drag the one being called so they can just waka fast. ππππ
Lol.. Worwor girls can like to spoil show ehn! I remember the first time I spoke with my ex, before we ended up dating for 2weeksπ.., she was with her ugly friend. As I was teasing her and she sef was feeling the boi but doing their normal initial gragra, na so her ugly friend come dey call am say make dem dey go.. she just keep a straight face tell that one say "you can be going,I'll meet you there"ππ e pain the ugly friend ehn.. na so she do face like shit come dey waka goππ.. I come rub am in tell my ex say make she stop to dey follow ugly girls waka make dem no put sand sand for her garri, say if she no wise now, na so she for just lose correct bobo like meππ.. Ugly girls be bitter tho.. them plenty for hereππ
Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com
Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..
If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via
Sdimokokorkus@gmail.com Mobile Phone +4915210724141
Haaaaaaaaaa MAD O
ReplyDeleteVery distasteful joke
DeleteWhy is the spokesperson always the one wey the thing no concern??ππ. Every fucking time! And she will drag the one being called so they can just waka fast. ππππ
ReplyDeleteLol..
ReplyDeleteWorwor girls can like to spoil show ehn!
I remember the first time I spoke with my ex, before we ended up dating for 2weeksπ.., she was with her ugly friend. As I was teasing her and she sef was feeling the boi but doing their normal initial gragra, na so her ugly friend come dey call am say make dem dey go.. she just keep a straight face tell that one say "you can be going,I'll meet you there"ππ e pain the ugly friend ehn.. na so she do face like shit come dey waka goππ.. I come rub am in tell my ex say make she stop to dey follow ugly girls waka make dem no put sand sand for her garri, say if she no wise now, na so she for just lose correct bobo like meππ..
Ugly girls be bitter tho.. them plenty for hereππ
you mean she lost a Simp like you. hope you bleep her well before the breakup
Delete"Ended up dating for 2weeks" .that's a fling nah.
Delete12.48 dante is the last person to refer to as a simp.
DeleteDante na red Piller, okay I salute you Oga Dante
DeleteFor where, Dante?
DeleteGuy, you sabi trouble waters sha. Lol.
Hahahahahaha OMG
ReplyDeleteLol,it happens.
ReplyDeleteTonia
π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£
ReplyDeleteThey are always angry π
ReplyDeleteπ€£π€£π€£
ReplyDeleteπππ€£
ReplyDelete