Trouble go dey sleep. Inyanga go dey call am, dey call am think say e dey sleep true true. When e now wake up ,Inyanga go begin dey run....Heeee heeee! Mind your business.
Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com
Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..
If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via
Sdimokokorkus@gmail.com Mobile Phone +4915210724141
Yes o. That's why it pays to mind one's business
ReplyDeleteNo b lie o
ReplyDeleteNa double trouble yanga go get o.
ReplyDeleteTrouble go dey sleep.
ReplyDeleteInyanga go dey call am, dey call am think say e dey sleep true true.
When e now wake up ,Inyanga go begin dey run....Heeee heeee!
Mind your business.
Na true, no be today we don dey see trouble. I be kerosene, I dey burn na because trouble never see diesel wey sabi sleep burn.
ReplyDeleteTrouble dey sleep, yanga go wake am.
ReplyDelete