Big Broda star Leo post this photo today wey be Tuesday for Instagram and even though nah advertisement him use am do, we still recognize say e dey baff...
(Amebo people talk say not all men like to dey baff)..
Fine boy Leo!
Make una wear Sunshade becos the next photo dey comot....
The headline too funny.
ReplyDeleteNo mind tante Stella 😂😂
DeleteThis man is not intelligent.
ReplyDeleteHow?
DeleteFine boy
ReplyDeleteNa so dem go dey claim fine boy ,fine boy like say you never see fine boy before.
Deletewhen you get close, you see nothing but empty skull.
I hate them dirty men.
One mentioned here that her husband doesn't like to take his bath.
Ok
ReplyDeleteThis picture looks funny to me.
ReplyDeleteLet me get my glasses i dey come.
Make some peeps no go copy this now. Maka ndi ga eyi nchiki. When they snap their own
Nothing tempting here😏
ReplyDeleteWhat exactly is he advertising?the soap lather,bathtub,his bear-bear or the bathroom🤔
ReplyDeleteLmao !!!! Leo leo
ReplyDeleteGood advert. I don't like that product, the women range, they darken me
ReplyDeleteAlright
ReplyDeleteFine guy 👦
ReplyDeleteLeo dey baff, Leo dey baff, you open post, next thing you begin dey zoom the picture, all una ladies wetin loss wey una dey find
ReplyDeleteInside Loe Tub.
I bet, we all have sprinkles of oloshohism in us, not to the sinning leve6 tough, at for lookery.