Stella Dimoko Korkus.com: Pidgin Post - Leo Dey Baff!

Advertisement

Tuesday, September 21, 2021

Pidgin Post - Leo Dey Baff!

 Big Broda star Leo post this photo today wey be Tuesday for Instagram and even though nah advertisement him use am do, we still recognize say e dey baff...

(Amebo people talk say not all men like to dey baff)..

Fine boy Leo!

Make una wear Sunshade becos the next photo dey comot....





15 comments:

  1. The headline too funny.

    ReplyDelete
  2. This man is not intelligent.

    ReplyDelete
  3. Replies
    1. Na so dem go dey claim fine boy ,fine boy like say you never see fine boy before.
      when you get close, you see nothing but empty skull.
      I hate them dirty men.
      One mentioned here that her husband doesn't like to take his bath.

      Delete
  4. This picture looks funny to me.

    Let me get my glasses i dey come.

    Make some peeps no go copy this now. Maka ndi ga eyi nchiki. When they snap their own

    ReplyDelete
  5. What exactly is he advertising?the soap lather,bathtub,his bear-bear or the bathroom🤔

    ReplyDelete
  6. Good advert. I don't like that product, the women range, they darken me

    ReplyDelete
  7. Leo dey baff, Leo dey baff, you open post, next thing you begin dey zoom the picture, all una ladies wetin loss wey una dey find
    Inside Loe Tub.
    I bet, we all have sprinkles of oloshohism in us, not to the sinning leve6 tough, at for lookery.

    ReplyDelete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141