Former Senator Dino go for Twitter go write say em be like man goat blokos wey dey shake from left to right, right to left but say em can never fall because blokos no dey fall....
..Of all things to use describe emsef na blokos e use!
If woman wan describe herself like this wetin she go talk?
make i try '' I be like fly tohtoh, as human beings eyes no dey see fly tohtoh na so my haters no go see me''....hehehehehehe
Mad o 🤭
ReplyDeleteWetin person no go see for internet no dey exist😁😁😁
🥱🥱🥱🥱🥱
ReplyDeleteWhat a quote
ReplyDeleteChop life gangster
ReplyDeleteThis man sef..e just dey talk anyhow after them go say youths no get morals
ReplyDeleteSenior agbero. Him go soon graduate from agbero.
ReplyDeleteHim own blokos no dey dangle?
ReplyDeleteHilarious quote.
ReplyDeleteEpon agbo to n mi🤣🤣🤣🤣
ReplyDeleteHahahahahahahahaha
ReplyDeleteThe proverb repeated by Dino is a Nigerian proverb. Is it obscene? No.
ReplyDeleteStella, your proverb also carries weight.
This man can talk sha..
ReplyDeleteEgbon ode
ReplyDeleteEgbon ode
ReplyDelete😭🤣😭
ReplyDeleteI think we seriously need to reintroduce Brighter Grammar textbooks back to our educational system....
ReplyDeleteIt's "I'm'....not "Am".