Story wey full everywhere say Okpako delete when he dey wack the Kpekus of im wife sales girl on Sunday night wey just pass so for Waffy.
Them say Okpako take hard drugs and smoke seriously before e begin work...
As e begin wack the salesgirl and she notice say na delete e dey delete, she come run go shout for help and as dem rush am go hospital ,the doctor say na dead body dem carry come , say e don die for road.
You see this harder harder harder don kpai many
ReplyDeleteHardly dem die on top dia wife. Na side chic dem dey always die on top.
DeleteSafe journey oga Okpako
Erectile dysfunction drugs and other performance enhancing drugs are killing men! It appears that part of the side-effects is a weakening or enlargement of the heart. Men please stop taking sex-enhancement drugs!
DeleteMen go dey force themselves to pls women. Continue oo . No do as ur power carry you.
DeleteNa the thin him sabi wack delete am so. Abi??? To reason am say na the wife salesperson sef tire me.
ReplyDeleteYou no carry your yamayama go far from the house.
Na your wife and child(ren) I dey pray for.
Home food sweet pass na.... and e sure pass too
DeleteKpekus sending men to an early grave since the invention of machine that slices bread.
ReplyDeleteDem don invent machine wey dey slice bread when Samson loss him eye and power, soto the thing lead to him death, Dalila delete am na, Solomon nko, abeg the matter senior Slice bread machine, dt one na jjc.
DeleteKpekus no kill Samson na, na the two pillars of the temple fall on top am.
Delete@ Sumari ,im power became weak when Delilah cut im hair.
DeleteNa woman be the genesis of Samson death. Na she make him lose him hair (power) wey make them fit catch am
DeleteHahahaha
ReplyDeleteWhat an interesting way to die
Na wetin pesin sabi chop nain dey kill am.
ReplyDeleteI sabi chop beans and plantain, so na wetin go kill me be that?
DeleteNa so.
DeleteNumber of men wey don die for woman matter don dey increase.
ReplyDeleteShameful death.
I swear.
DeleteAnd they say sex is overrated.
Its overated to those with low libido and erectile dysfunction
DeleteNa wa ooooooo...why person go take hard drugs nak kpekus
ReplyDeleteRest in peace brother
So that the kpekus go dey statisfied and return for more action.
DeleteAnother death for woman matter
ReplyDeleteOk nah
Make any man wey no wan respect im old age dey delete dey go, na their wahala be that.
ReplyDeleteHe has enough explanations to give God.
DeleteI wonder why a man would take all those crazy combos to impress a woman in bed.
ReplyDeleteSome men no dey hear. No dey do pass yourselves 😐
Not to impress her in most cases, like when I tried one drug *******, i used to last 4-5mins at the time, it was sweet and satisfactory but I needed to elongate the time, longer enjoyment, so the drug added 30mins to the finish line for me, but now I go without the drug and last 20- 30mins
DeleteImpress ke. When person don chop your money well well, you want reap all the benefits of your expenses. It is all about getting value for your money and not about impression.
DeleteAnother Sugar daddy bites the dust!
ReplyDeleteThey take drugs so that them go impress the girl as per superman wey dem be. Na the drugs dey kill them so, he dey give them heart attack
ReplyDeleteDem don nack am okpako
ReplyDeleteE dey fly for hell now😂
ReplyDeleteHow you take know? You go hell see am? Abi person wey you know for hell tell you say e see am?
DeleteDeath by orgasm
ReplyDeleteYour heart needs to be strong to handle the drugs. The drugs are not to be taken regularly. Even the great Viagra has taken lives.
ReplyDeleteSo ture!
DeleteWill they hear? Some of them cannot do without the drugs
DeleteThis I know kpekus can never be satisfied.if u watch porn u will know
ReplyDeleteHe kaput for active service...what a kpekus hero✊
ReplyDeleteI'm sure this one was sharing the Chidinma and Usifo story in Facebook but still went to look for what isn't missing.
ReplyDeleteViagra was made for women initially for high BP before it was discovered to help erectile dysfunction! All these sex enhancing drugs should be used at a lower dosage with a good heart! If your heart is not pumping well oxygenated blood! Don't try it!! nah death in slow motion!
ReplyDelete