Police say he don confess say nah since 5 months e don begin the thief thief work wey he leave clothes washing business to start.
Police say Tosin say if he wan thief, he go first shine him eyes look left and right before he carry out the thief.
I dey think now whether the punishment suppose be the same number as him age...
26 month for jail? 26 strokes of the cane?26 million naira fine? which one e go be?
Dem no dey sorry for thief oh, e dey dia blood, once you pardon dem ,dem go enter town go thief again!
Yes o, thief thief dey dem blood but when them receive Jesus into them lives, na Jesus blood go wash away thief thief for them blood.
ReplyDeleteMe self dey thief my papa money before but since Jesus come enter my life, years ago tey tey, I never thief again.
In fact, I don return up to 5k dollars wey I found lost to the owner.
🤷♀️🤷♀️🤷♀️🤷♀️🤷♀️🤷♀️
Speechless
ReplyDeleteThe guy is good. He no west his age. He.complete am well
ReplyDeleteMake dey burn am with 26 tyres.
ReplyDeleteNah birthday marker thief E be.
ReplyDelete