I dey settle matter since yesterday na e make me never greet una well or drop new story
Police extend hand to driver, driver come pour am hand sanitizer, na the matter we dey settle for roadblock since morning.
As Nepa bring light today na so the happiness make the house boy hug madam infront of Oga. Infact, we don dey beg Oga since morning.
Landlord no gree pay NEPA bills,
Tennant disconnect Landlord light...
We dey inside rain since dey settle the matter.
Madam called DPO to come and arrest her husband's side chick and the side chick happens to be the DPO's wife....we don pack ourself go another police station go seperate fight!
My guy carry 2k enter boutique go test trouser of 25k, now zip don spoil.
As I dey talk so, na d shop him dey, dey mop ground since morning.
Tenant impregnated Landlord's daughter and Landlord impregnate Tenant's wife! We still dey settle am..
Maid mistakenly called Oga 'naughty boy' in front of madam, na the matter we dey try settle before gate man come tell madam 'baby calm down'. We are going to the village square now becos matter don tie wrapper.
Oga borrow madam ATM card to support him business for morning, Side chick carry same ATM card go shopping for madam boutique for afternoon. Madam is still with the ATM card requesting for the owner or sidechick go spend time for prison. Na for de matter we dey ooO!
Tenant dog no allow Landlord enter house, na so rain beat oga Landlord for outside. Na the compound we dey since dey beg oga Landlord.
Na the matter to make someone happy we dey so, na laughter therapy wey you need we dey settle......
As 2021 dey move small small make una dey smile small small God no go shame us
Ahhh that last picture is my mom o. You dare not touch the remote when the news is on but give her like 5 mins, she don dey sleep.
ReplyDeleteMatter too plenty for dis naija to solve oooo
Deleteπ π π
That is certainly my hubby,he ll hold the remote,wont allow you change the channel but wld slp after 5/7mins. Lol
DeleteHahaha. You no west my time jareh
ReplyDeleteNa the matters - all wickedly funny. The best collections of jokes so far this year. More expected. Well done Lady Stella.
ReplyDeleteForget oooo,Ogogoro and hennessy still dey high person πππ
ReplyDeleteHmm....comprehension o. Hmm!
DeleteHahaha I love today's laugh, especially the settle matter part..so funny, thanks Stella..
ReplyDeleteVery funnyππππ
ReplyDeleteHahahahahahahaha I'm honestly loving all especially the guy that owns property in the UK πππππ Wahala be like remote
ReplyDeleteEverything is so funny. Thanks Stella for making day. The DPO and ATM jokes left my in stitches πππππππππ☺️
ReplyDelete'left me' π
DeleteAutocorrect sef...I don taya
Very funny π π π€£
ReplyDeleteπππ
ReplyDeleteStella thanks for making me laugh this morning. They are all very funny πππ especially the cases
ReplyDeleteFunny.
ReplyDeleteLol
DeleteImagine landlord nor for enter him compound again ππππ
Tenant go choose between staying or removing the dog
"Na the matter we dey settle since morning" Ha ha ha lol...
ReplyDeleteVery funny collection.
Fiery Ray
All are very hilarious
ReplyDeleteTenant dog no let landlord enter compound and rain come sheleπππππππππππππ make una dey settle the mattaππππ
ReplyDeleteNice one Jeweluchi ππ
How house boy go com hug madam? We suppose settle the matter ofπ€£π€£π€£
ReplyDeleteLol !
ReplyDelete"Do not touch the remote" was so me with my younger ones back then.
I used to wake up with shame on my face, and rains of laughter from them, made my trip to the other parts of the house felt like a journey.
I never really learnt my lessons, next thing l would place my demand again, and they will all generally agree in seconds to hand me the remote, and one day like that, my brother knelt to hand me the remote. And not until l caught them π yimuing at me, that made me stop.
Hahahaha.. fisherman soup got me.. #long throat mood activated #
ReplyDeleteSee me laughing alone in the dark....stella u rock π₯°
ReplyDeleteOh my goodness, these are so funny. Tenant be ready to pack o as your dog don make rain beat landlord. ππππ
ReplyDelete