So because I no get money, i say make i join my guys for your new car take go out you say no space come give me 200naira make i enter bike to meet una for our hangout place
Because I no get money my sis in law call me for phone in January say Im get Xmas hamper For me make I come collect am for junction as her driver no fit come my house. (Fact ! True life story ) ๐๐ and I tell am say I Dey busy she talk say she go carry back to Lekki wet she Dey stay ( some families do have em )
So because I no get money,you buy semo,plenty meat and fish,you kon tell dem make dem give me Akpu wey strong with no meat,so the food go carry me reach the next day.
Because I no get money,you invite me 2 hours before your baby birthday say you forget.As I reach,you tell me to go backyard go wear the Mickey mouse costume when dey there.
Because I no get money,you see me dey come from junction you rush go bring out card board when you write "cash only,no credit" put in front of your shop.
so because i no get money, you come tell me say the money wey i use buy my new tecno phone no even reach the money wey you use buy your london used S10 samsung phone abi. me and you go soon get problem.
Because l no get money. You dey share umbrella and towel for your wedding when it got to my turn you told me we will see later. Passed me and continued your Sharing.
So because I no get money I tell you say I wan eat burge, you come tell me say make I buy bread cut onions and tomatoes put inside say e go still taste like burger
Wait oh, so because I no get money you no gree come buy clothes from me abi? I tell you say I dey sale turkey wears, you come get mind tell me say the clothes be like okirika for your eyes. Na God go judge you for me.
So because I no get money the vacation wey we both plan to go for Ghana, you come go by air, come give me transport fare say make I come by road.just forget this relationship e don end like Donald trump government.
Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com
Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..
If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via
Sdimokokorkus@gmail.com Mobile Phone +4915210724141
Yo!
ReplyDeleteReally looking forward to reading comments mehn..
Make my day people!!!
So because I no get money, Usher dey call me stingy inside church O!
DeleteBecause I no get money you poison other people food and not my own abi..
DeleteBecause I no get money, I ask you how much you wan sell car you put "rich urgent buyers only" for whatsapp status
ReplyDeleteSo because I no get money, you tell me say you forget my birthday. Come send belated happy birthday
ReplyDeleteSo because I no get money, I tell you say meet me for Mr Biggs. You dey ask me whether na inside Mr Biggs or Iya Risika bukka near Mr Biggs.
ReplyDelete๐๐๐๐๐๐
Delete๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐๐๐๐!!!
DeleteYou don already dey make my noon babe/guy, whichever one you be.. ๐
๐๐คฃ๐๐คฃ๐๐คฃ
Delete๐คฃ๐คฃ๐คฃ
DeleteHahahahahaha
Delete๐๐๐๐๐๐คฃ
DeleteI've seen a lot of this memes that seemed like what Happened or is happening to me. Na wah ooo, so am also yabbing myself, issokay.
ReplyDeleteBecause I no get money my phone no dey ring & everyone dey form busy for me.
ReplyDeleteThe most Complex B
๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
ReplyDeleteSo because i no get money, you hug all my friends you come say make i chop knuckle with you
ReplyDeleteBecause I no get money,you see me dey come then comot biscuit for your pikin hand
ReplyDelete@MARTINS
๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐๐๐๐๐๐๐
DeleteTF!!! ๐๐๐ญ๐ญ๐ญ
Delete๐๐๐๐๐
DeleteChim o ๐๐๐๐
Delete๐๐๐
Delete๐๐๐
DeleteSo because i no get money, Usher you comot my tithe money put am inside offering box okwaya
ReplyDeleteWhaaaaaa?!
Delete๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐๐๐
Oh no ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐๐๐
Delete๐๐๐๐๐
DeleteSo because I no get money you see me for Sheraton, you dey ask me say if I be waitress for there
ReplyDelete๐๐๐๐๐๐
DeleteSo because i no get money, tailor you no sew pocket for my cloth abi
ReplyDelete๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ.. Your comments are so lit!
DeleteDem funny die!!!!
๐คฃ ๐คฃ
๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐๐๐those tailor's ehn
DeleteSo because i no get money, person mess for meeting you come dey look me from high table.
ReplyDeleteHahahahahahahahahahahahaha..
DeleteE choke!!!!
Who dey breeeeeeeeettttttt ๐๐๐๐
DeleteYou cracked me up mehn!!!
DeleteSo because I no get money, i say make i join my guys for your new car take go out you say no space come give me 200naira make i enter bike to meet una for our hangout place
ReplyDelete๐
DeletePhoenix abeg
๐คฃ๐คฃ๐๐๐na na wahala be that ooo
DeleteBecause you no get money I see you dey chop chicken, I come ask you where you thief am.
ReplyDeleteBecause I no get money I tell u say d gist Dey SDK blog ...U take side eye Dey look me and come Dey ask me who dash me data ??? ๐ ๐ ๐ ๐
ReplyDelete๐๐๐๐๐๐๐
DeleteBecause i no get money , i tell you say i dey find where them dey sell chicken , you direct me go where them dey sell kpomo
ReplyDelete๐๐๐
DeleteBecause I no get money;you see me for Quilox begin ask me who carry me come..
ReplyDeleteBecause I no get money;I post house for my whatsapp status,you ask me which of my friend get am..
Because I no get money;you see iphone 12 for my hand come tell me say the phone fine ooo,but the original go cost well..
Because I no get money,you see me for Eko hotel begin ask me who I find come..
Because I no get money;I send you #100 MTN card you come reply "I have seen it" instead of "Thank you"...
@MARTINS
Hahahahahahaha Oga martho you and phoenix don finish work today weldone.
Delete๐คฃ๐๐คฃ๐๐คฃ๐๐คฃ๐๐คฃ
Delete๐คฃ๐คฃ๐๐๐the last paragraph na through ooo
Delete๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ@I have seen it
DeleteAye Mi o ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
DeleteMake I read comments...
ReplyDeleteBecause I no get money my sis in law call me for phone in January say Im get Xmas hamper
ReplyDeleteFor me make I come collect am for junction as her driver no fit come my house. (Fact ! True life story ) ๐๐ and I tell am say I Dey busy she talk say she go carry back to Lekki wet she Dey stay ( some families do have em )
Lmao. I already figured this is true story before i read (Fact! True story) cos you were too precise. Sorry hun. ๐ญ๐ญ
DeleteIt shall be well...๐ค๐ค๐ค๐ค
DeleteAwwww, God will make ways for you.
DeletePeople who are condescending grind my gears.
She can eat and choke on her hamper and purge afterwards ๐
DeleteGod will make a way ๐ค
DeleteGod will come through for you and yours dear
DeleteGod will come through for you and yours dear
DeleteBecause I no get money, you give me Chelsea 100naira satchet you say malt and champagne are for special people
ReplyDeleteSo because I no get money , I move into new house I no buy generator , no neighbor come greet me say welcome to d neighborhood
ReplyDeleteHaa ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
DeleteI want to play along but I can’t write this without infusing English. Smh
ReplyDeleteAre you from Britain ?
DeleteLol, no Mamannuku Baibay. I type as I talk and I can’t talk in pidgin. Sigh
DeletePerxian drop it,we'll understand.
DeleteSo because I no get money,you see Gucci for my hand,you dey ask me where I buy am for Aba.
ReplyDeleteO my days ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
DeleteSo because I no get money,you know believe say I go spa,you kon tell me say na my house I dey,I just dey deceive myself.
ReplyDeleteSo because I no get money,you buy semo,plenty meat and fish,you kon tell dem make dem give me Akpu wey strong with no meat,so the food go carry me reach the next day.
ReplyDeleteI faint..
DeleteSo because I no get money, you wan do party, you no give me net make I buy,you tell me say you don know say na Ankara I go afford.
ReplyDeleteHaaa hustle o ๐คฃ๐คฃ
DeleteSo because I no get money,you see me as I dey come,you kon hide your purse.No be like dem dey do life o.
ReplyDeleteSo because I no get money,you see Mr. Biggs nylon for my house, you ask me say who use am give me something๐ข.
ReplyDelete๐๐๐๐
Delete๐๐๐๐๐๐
DeleteSo because I no get money,you give me onion and okporoko as birthday gift.
ReplyDeleteNot a bad gift ๐๐๐
DeleteYou're absolutely right,it's not a bad gift after all...... It's just for fun๐ค.
DeleteBecause I no get money, person mess for family meeting, everybody dey look my face dey suspect me
ReplyDelete๐
DeleteBecause I no get money, I move into new house dey sleep for 2 inches mattress talk say e no dey pain me lol
ReplyDeleteSo because I no get money,you see me dey come you kon Dodge thinking I go beg you for money.
ReplyDeleteOh lord ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
DeleteSo because I no get money,you tell me say make I sell my fan.
ReplyDeleteBecause I know get money, I beg you say make I use your Jeep do my wedding, you com talk say the Jeep too high for my level.๐ญ๐ญ๐ญ
ReplyDeleteThis happen to me, but God have be faithful all through for me.
Wow, sad.
DeleteChai people are horrible!
DeleteAll this shoulder raising is for what exactly?
Oh wow!
DeleteQuite sad
Okay, this one is plain evil. ๐ง
DeleteDon't bother about it. God will surprise you soon...๐ค๐ค๐ค๐ค๐ค
DeleteSo because I no get money,you buy malt for yourself, you kon buy zobo for me.
ReplyDeleteYou are just plain greedy. ๐
Delete๐
DeleteZobo is much better for your system...
DeleteBecause I no get money,you invite me 2 hours before your baby birthday say you forget.As I reach,you tell me to go backyard go wear the Mickey mouse costume when dey there.
ReplyDeleteBecause I no get money,you see me dey come from junction you rush go bring out card board when you write "cash only,no credit" put in front of your shop.
I am in sifia pain ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ O my days
DeleteBecause I no get money I crack dry joke you no fake laugh.
ReplyDeleteYes, to be honest.
DeletePersian abeg leave me with my dry jokes.I don try abeg I no be Bovi ๐๐
DeleteHahahahaha it is well ooo
ReplyDeleteso because i no get money, you come tell me say the money wey i use buy my new tecno phone no even reach the money wey you use buy your london used S10 samsung phone abi. me and you go soon get problem.
ReplyDelete๐๐๐๐๐๐๐๐๐@ me and you will soon get problem...
DeleteSo because I no get money I tell u say Burma boy win Grammy , u talk say so u sef sabi Wetin Grammy mean ??? ๐ง๐๐ง๐ง
ReplyDeleteSo because I no get money I come ur house u begin shout for ur house head say Eloho no touch my chicken stew oooo๐คจ๐คจ๐คจ๐คจ
ReplyDeleteSo because I no get money u no invite me go cruise
ReplyDeleteSo because I no get money I siddon my own u come meet me say make I look after ur pikin u wan reach market
ReplyDeleteSo because I no get money I see basketmouth inside plane , I begin shine teeth say make I greet am , nah so im shun me ๐ง๐๐ง
ReplyDeleteAh u get money o,u even enter plane sef.
DeleteBasketmouth is always snubbing people you get money or not. He is an asshole
DeleteBecause l no get money. I give you watch as a gift. You dash am to your driver saying its fake
ReplyDeleteWeyo Allah
DeleteBecause l no get money. I invite you for my birthday. You no gree come thinking l will turn the birthday to fund raising ceremony.
ReplyDeleteChoi
DeleteBecause l no get money. You sent your wedding invitation to people and sent me photocopy.
ReplyDeleteO chimm
DeleteBecause l no get money. You dey share umbrella and towel for your wedding when it got to my turn you told me we will see later. Passed me and continued your Sharing.
ReplyDeleteSo because I no get money I tell you say I wan eat burge, you come tell me say make I buy bread cut onions and tomatoes put inside say e go still taste like burger
ReplyDeleteWait oh, so because I no get money you no gree come buy clothes from me abi? I tell you say I dey sale turkey wears, you come get mind tell me say the clothes be like okirika for your eyes. Na God go judge you for me.
ReplyDeleteSo because I no get money the vacation wey we both plan to go for Ghana, you come go by air, come give me transport fare say make I come by road.just forget this relationship e don end like Donald trump government.
ReplyDeleteLmao.๐๐
DeleteBecause I no get money , I Dey mind my business still yet u talk say I form ! .... see me see Wahab a ๐คช๐คฉ๐คจ๐คฉ
ReplyDeleteBecause I no get money , I enter BRT go work , u Dey ask wetin do ur Motor?? As if say motor na humanbeing ???๐ง๐คจ๐ง๐คจ
ReplyDeleteSo because i no get money na en make i come your shop price you wetin you dey sell,you commot face ask me whether i wan buy abi i come price
ReplyDeleteSo because I no get money , I see things I like for ur shop , u tell me say dem don buy am !!! God Dey !! Nah poor man prayer
ReplyDeleteBecause I no get money you go pray for all my siblings every first day of month but no pray for me, mama e no good o (true life story).
ReplyDeleteGoodness!
DeleteGod will definitely uplift and bless you, Amen.
Chai,I kno fit laugh ontop this one,its sad but God will soon suprise them.
DeletePeople here are clowns. I can't stop laughing.
ReplyDeleteThe most Complex B