Hmmmmmm.....................
Some people stubborn die!!!
So una no gree wear mask?Anyway Naija govt don tok say dem go fit lockdown again if more people sick and if more kpai from the covid nineteen sickness wey some people dey call ''I have typhoid and Malaria''
Make you tear eyes wear mask before mask go wear you.....Mscheeeew!
So that they will collect more relief bags of rice and milk from foreign donor and pack in their warehouses? 😏😏
ReplyDelete2 Prof from Unilag dead , a socialite in Opebi dead, all 3 where at d same party, almost 56 quarantined.
DeleteShine ur eye o! From Jan 1st till Wednesday 3 pple dead! Hmmm
Lies, Prof Ibidapo obe and Prof Ajeyalemi were not at any party together.
DeleteAh ah. E no hard to obey simple rule na. WEAR YOUR MASKS. If govt say dem wan lockdown now, na d same people go still complain say food no dey.
ReplyDeleteAs in, I tire. We too stubborn for this side of the world.
DeleteCandy, how you dey?
Na true you talk.It's not that hard to adhere to preventive measure.
DeleteCynthia darling, I'm good. How are you?
DeleteGem dearie, it's not o.
That was how one woman in the car I entered yesterday was cover continuously, wore her mask on her jaw refused to wear the mask through out and get was coughing seriously, I had to tell her, madam please cough inside your mask she still refused, me I mind my business well well wear my face mask.
ReplyDeleteYou can imagine that.
DeleteThey wanted covid numbers to reduce but told people to register for nin in 2weeks. Mtchw
ReplyDeleteGod bless you Mawunmi...
DeleteYou dey mind them.
DeleteAnother lockdown abi wetin my ears dey hear so.....people never recover from the aftermath of the previous lockdown,this country nah wah o,some people wey be say nah dia daily job dey put food on dia table,wetin go happen to them.Una hoard palliative wey una suppose share for Nigerians(na only God fit judge all of una).An average Nigerian no fit afford two meal per day.... Now you wan take away dia daily job.
ReplyDeleteWhat about those that was laid off,dem don dey look for another job,if you impose another lockdown,how dem go job hunt.
Ah! This Nigeria just tire me.😢😢.I'm sad right now