.Pickin wey take agbada start shakara go talk wetin e go wear when e don old.
Advertisement
Friday, December 25, 2020
2 comments:
Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com
Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..
If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via
Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
How about (twitter/IG) mothers wey dey put agbada on their pikins, abi you no dey see them onrine?😜😜😜😜😜
ReplyDeleteYou go see baby tata wey dey suck breatmilk come put on lipstick 😜😜😜😜
Correct purple lace dey to use for old age.Everything depend on planning, lifestyle and quality of life.
ReplyDelete