Dem call am open defecation bill....open defecation nah oyibo name to describe wey persin dey shit shit upandan for outside wey toilet no dey.
Them say if you get house or office and you no put toilet there,na fifty thousand naira you go pay as punishment or you go enter prison yard for three months......or the persin fit pay the money and still enter prison yard...
No be small thing o
ReplyDeleteSo this is all these old men can think of doing???mtcheeeew.
ReplyDeleteShebi them go carry this dem bill enter villa, but wait o, shebi dem arrange kajad toilet for country pipu before dem begin yarn this one so?
ReplyDeleteLet them build public toilets and employ people to keep them clean. Provide public water supply.
ReplyDeleteIt is not just passing bills everywhere. ππππππ
I keep staring at the image with laughterπ
ReplyDeleteI hope say dem don build plenty public toilet wet pipu wey shit catch for road go fit enter to discharge third shit, no be to just dey pass bill when necessary infrastructure have not been put in place.
ReplyDeleteI was about typing this. I just got back from a trip and we were just stopping on the road to pee. Na so so dry shit i just dey see for road when we stopped to pee. God knows i tried to look for luxury bus with toilet but they said i wouldnt get any one from PH to Abuja.
DeleteThe headline states "osun" and the content read "oyo", SDK please make corrections
ReplyDelete