Big broda naija star Mercy shock some people when she go post say she don marry oh,even though some people no believe her,the babe with ikebe wey dey rotate 360 degrees no send oh..
The Okpeke go don shock Ike with the news cos even the Ike sef know say him be spare part where Mercy tanda.....
Wetin i wan talk be say,even though we use corner eyes dey suspect say na publicity for that dem show wey need traffic badly,Mercy come confam say she marry today when person ask her....Infact her page dey hot because she don go post plenty photos wey she wear PAENT and BRA...na from dia i carry that photo for up so.....
Somebody ask Mercy for English ay weda na true say she marry,she reply like Ajebota say ''Is true''
We dey wait to see ring for finger (dat one no hard nah) and who the husband be (na who go gree play that role?).
Bible say if you happy for person wen good thing happen to am ,good tin sef go happen to you...
Mercy congratulations to you and ya new PR husband.
Reality show don end na.
ReplyDeleteOf course, reality show is different from reality where the sun rises in the morning and sets at night.
And you may not have light all nights.
They were in a reality show, not relationship. Faced with reality, every unreality crumbles.
No be by big nyanshes or bleached skin, it is by good character.🙄🙄🙄🙄
annoy, your head dey dere.
DeleteYea but there are probably lots of people who weren't on any shows whose relationships had the same duration too.
DeleteMercy never considered Ike as her future husband. they used each other to make money from Multichoice
DeleteMode, this your caption is more wicked than the heart break, Ike is suffering at the moment.
ReplyDeleteStellaaaaaaaa you take style wicked sha !
Ike, pele to e !
Over content dey worry this babe.
ReplyDeleteHahahaha....Stella onye nsogbu.
ReplyDeleteLol,all these things are funny. I love mercy though
ReplyDeleteBefore nko?? I saw this coming. Mercy cant marry ike lailai.mercy eye tear wellwell and ike cant handle such babe.as for her being married, not sure of that.
ReplyDeleteMercy may not even want to get married now. She would prefer to stay single and enjoy all the SD’s, acquire all the freebies she can get.
DeleteWe don hear..dem go dey ok las las!
ReplyDeleteE good as she carry am throwey! That boy called Ike own don too much. E be correct fu*k boy! Make Mercy continue to de level up dey go abeg.
ReplyDeleteKwakwakwa..Kai Stella u baad gaan ni.but wetin pipu tink sef,say mercy go marry ike? Dat one na dream for lala land na...babe too heavy for Ike to handle,she no come lasgidi come count bridge na..na hustling tins o wey be say na the highest bidder go carry am wholesale. Ike kpele ti e..life no balance
ReplyDeleteMercy no de play with her hustle, who be Ike again?
DeleteStella is on fire today o lol. This your pidgin really made me laugh. Anyway our elders say man wey dem wan bring wife com give no dey strectch neck find am for road. We dey here dey wait the whole tori go soon clear
ReplyDeletePublicity stunt or not?
ReplyDeleteLong expected.
ReplyDeleteThey are better off as friends and not lovers
ReplyDeleteThey had next to nothing in common
ReplyDeleteMercy needs money and money. That situationship was dead on arrival
Well, it's not like y'all married every single person u dated.
ReplyDeleteWhatever makes them happy.
Nothing concern me with these two o,na your pidgin write up I enjoy o🤗.
ReplyDeleteThis was more of a partnership than a romantic relationship..my opinion though.
ReplyDeleteNa their palava be that
ReplyDeleteThose 2 are very toxic
ReplyDeleteRaz raz razite
ReplyDeleteHahahahaha, Stella sabi find trouble eeh, which one be trowey for corner again, chaii Ike sorry oo
ReplyDeleteTheir business o
ReplyDeleteI saw this stunt yesterday. And earlier today on SDK. I was looking out for something else; number of comments.
ReplyDeleteJust a short while ago, this post would have racked up at least a 100 comments. Despite the back and forth subs (real or otherwise) by Ike and Mercy, fans didn't blink much. They are all up in the Kidd and Erica unfollowing each other drama!
This is why celebs will do everything and anything to stay relevant. Fans will break your heart Walahi
SDK you nor get joy oooooooo 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣, this your Pidgin na first class, original waffarian 🤣😂😂🤣😂😂🤣,abeg me too wan dey give ajebutter reply,Biko teach me ooooooo,I don't know there's ajebutter reply Sha,as for Merike , am indifferent about them, whatever makes them feel better and sleep well
ReplyDeleteHer marriage, her joy.
ReplyDeleteAbi.
Delete