The Hilarious hustle post is here again................
My sister hustle ooooh,make dem no turn you to baby making factory for Europe because money wey government dey pay kids every month.....Hustle oooo
Advertisement
Thursday, September 24, 2020
237 comments:
Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com
Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..
If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via
Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
Back with a bang..My brother hustle o make because of love you wash woman pant wey no gbadun you sef...
ReplyDelete😂😂😂
DeleteNeo come and carry ur shade o
DeleteHUssle o mk u no do “West” Trainner advert while others r doing EKO signature
DeleteHustle o make you play golf after retirement instead of draught..
ReplyDeleteAll na games sha.
DeleteTai ,ifbi hear say all not game, abegi game pass game... If only you know the timba and calibaa that plays draught, from morning to evening , awon baba semiu,spiroro, baba sometin and sometin, but those who play golf are called by the first name otedola, dangote,Felix, tunde, abeg hustle ooooo
Delete😂😂🤣 @ anon 14:21
DeleteAll no be game oo. Golf is a class on its own. I was opportuned to be at a golf course last weekend and the kind of people I saw there, omo! I was flabbergasted. I don't think those set of people sit down to play draught.
DeleteHustle o make people no know you with only branded T - Shirt when you spread cloth for line
ReplyDeleteHustle o, make Stella no dey suspect your stories say you dey use style beg
ReplyDeleteAhhhh🤣
Delete😂😂😂
Delete😬😬😬😬😬 you kolo
DeleteLolzzzz werey hahahaha
Delete😂😂🙆🙆
DeleteHustle o make pikin for your compound no talk say ''That unku wey dey beg beg don come oh''
ReplyDelete🤣
Delete🤣😂😂😂😂🥲😭😭😭😭
DeleteMad ooo 😂😂😂
DeleteHustle o make you no hide for landlord tell your pikin say ''Tell him I am not at home'' then when him ask your pikin about you..''him go say my papa talk say him no dey''//
ReplyDeleteLmao 🤣
DeletePhoenix this is so hilarious 😀😀😀.
DeleteHustle o, make you no be the one wey dem go call to open and serve drinks for village meeting
ReplyDeleteHustle o make you do correct nyash surgery instead of to inject 100naira ororo to increase your nyash...
ReplyDelete🤦🙆
DeleteHahahahahahhaha
Delete😂😂😂😂😂😂
Delete😬😬😬😬😬 Phoenix why are you like this
DeletePhoenix stop o.😄
Delete😂😂 e dn do na
DeleteHustle o make you sef buy Ferrari for your children instead of to jump danfo
ReplyDeleteHustle ooo make you no see Ferrari as vanity upon vanity...
DeleteI dey tell u
DeleteHilarious comments loading 😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣
ReplyDeleteI am waiting for Gcn lady
DeleteGCN where are you??
DeleteHustle o, make u no dey call everything vanity.
ReplyDeleteBaby factory ....lol
ReplyDeleteHustle all you can but always remember;
ReplyDelete"It doesn't depend on human desire or efforts but no God's mercy" Rom. 9:16
🤷🏽♀️🤷🏽♀️🤷🏽♀️🤷🏽♀️🤷🏽♀️🤷🏽♀️🤷🏽♀️
👍🏽👍🏽👍🏽
DeleteHustle o make people no dey ignore your phone calls when you dey call them
ReplyDeleteHustle oo make u no dey say vanity upon vanity to justify your poverty
ReplyDeleteHustle ooo;so you won't be saying the latest Samsung Note 20 or S20 ultra is waste of money...
ReplyDeleteHustle ooo;So after your village town meeting,the chairman would call you and be like "Mr Martins;is there any other thing you would like to say or add to the ones we have said already??"
Hustle ooo;so you won't be ranting why you can't buy one plot of Land for 80million at Ikoyi,when you can use the same money to build at Badagry or Okokomaiko..
Anam Abia!! 😉😊😉
@MARTINS
The last paragraph na true oo
DeleteLmaooooo
DeleteLmaooo
DeleteHustle oo, make ur phone dey ring oo
ReplyDeleteMy brother hustle oooo,so that you fit pay 3,100,000 for private jet.
ReplyDeleteHustle ooo,make you no talk say Gucci and Versace logo na satanic symbol.
ReplyDeleteOmg🤣
Delete😂😂😂😂👏👏👏
DeleteI know that's right😀
DeleteCorrect!!!
DeleteLeemao 😂 🤣 😂 🤣 😂 🤣
Delete😬😬😬😬😬
Delete😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Delete🤣🤣🤣🤣😂😂😂
DeleteHustle ooo make your children no call you useless father because another man buy Ferrari for him children...
ReplyDeleteChai
Delete🙆🙆🙆inside life
DeleteHustle o, make u no dey talk say i ll rather sleep in my car than lodge in an expensive hotel...
ReplyDelete😂😂😂😂
Delete😆😆😆😆😂😂😂
DeleteHustle oooo,make your girlfriend no tell you to collect your friend iPhone so una go snap.
ReplyDeleteThis wan enter
Delete😄😄😄😄😄🤦🤦🤦
DeleteHustle ooo make yard people no dey call you to ask if light dey
ReplyDeleteOk..but i don huslte since..but
ReplyDeleteE go click
DeleteStill on the hussle my sister.
Hustle oooo so that you go fit buy Ferrari for all your children.
ReplyDeleteSis Hustle oooo,make another girl no collect your boyfriend with "All bills on me".
ReplyDeleteHustle ooo,make dem no borrow money do your burial.
ReplyDeleteMy guy hustle oooo,make your babe no upload another guy picture because she know say you no get data.
ReplyDelete🧐🧐🧐
DeleteMad o
DeleteEwooooo 😂🤣😂🤣
DeleteHaaaa na over hustle be this 😬😬😬😬😬
DeleteThis one faint me😄.
DeleteAwwwww ☹️☹️☹️
DeleteHustle ooo make people for your area no nickname you "garri drinker".
ReplyDeleteHustle make your children no vex say them no fit chop Christmas chicken.
😂😂😂 garri drinker bawo
DeleteHustle ooo,make you no dey eat food "without"
ReplyDeleteHustle ooo,so that your child will be called baby and not "pikin".
ReplyDeleteMy brother hustle oooo,make another guy no use tinted glass carry your babe pass you.
ReplyDeleteThis actually happened to someone I know.
DeleteHe's in a better place now though.
Hustle oh make you no dey chew one gum all day even keep am for one place when you wan chop and continue chewing after eating..
ReplyDelete😂😂😂 or make person put the gum for e side of e ear
DeleteOh dear!!!!
DeleteKai
DeleteTade 🥲😂😂
Oh boy
DeleteBrother hustle,so no babe go tell you good night and still dey online.
ReplyDelete😬😬😬😬😬😬
DeleteI have been there oooo
😂😂😂🙆🙆 chai
DeleteHustle ooooooooooo,make Dem no use you dey do example of longer throat person...
ReplyDeleteHustle ooooo,make Dem no see your call dey reject am because of beggi beggi
Hustle oooooooooooooo, make you get mouth for where your mates dey..
Hustle oooooooo,make you no because of wetin u go chop,call red black.....
Hustle o make you no fall for scammer message of you don 'win price' wey you no work for o
ReplyDeleteHustle ooooo make billionaire pikin no turn you to sperm bank......
ReplyDeleteChaiii
Deleteomo dis wan enter
DeleteHustle oh make your neighbors no dey come tell you "abeg, when shoemaker pass help me call am"
ReplyDeleteHustle oh make you no dey use chalkboard, calculator, stone etc to calculate before you spend #1000
ReplyDelete🤣😂🤣😂
DeleteHustle oo,make you no stay for self contain or one room,wey your children go dey see your bura and go dey gossip you and mummy after una don nack...
ReplyDeleteHustle ooo,make you no go deposit 50# so that you go fit withdraw 1k.
ReplyDelete🤣😂🤣😂
Deleteloooolll
DeleteHustle ooo,make dey no tell you say your shoe fine but i know say the original go cost.
ReplyDeleteLOl,e dn do na
DeleteHustle oooo,because there is no dignity in begging.
ReplyDeleteMy sister hustle ooo make you one pant no tear for waist due to lack of money chai this nah life experience.poverty bad oh.
ReplyDeleteHustle oooo,make your pikin no go dey turn on post notification on Bobrisky page because of giveaway.
ReplyDeleteHustle so you won't call a person a liar when they are sharing their life experiences simply because it is different from yours.
ReplyDelete😄 this would have been better in pidgin English.
DeleteBomb!!! 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
DeleteSide eyes 👀👀👀👀 to the anon that accused me of lying for writing that I’ve never been in a keke 😂😂😂😂😂😂
DeleteLike 😂😂😂
DeleteMy sister hustle ooo make one pant no tear for your waist due to lack of money chai this one nah life experience.poverty bad oh.
ReplyDeleteGCN where you at?
ReplyDeleteHonestly mehn
DeleteWhere is our Hustle Queen
I kept scrolling for her comments
Hustle, so you won't have the need to put on a false humility which you don't have and suppress the gangsta aspect of yourself that wants to come alive during arguments.
ReplyDeleteGbam !!!!
DeleteLoool
Gbamest
DeleteHustle ooo,make you no hang charger for your neck dey find where you go charge phone.
ReplyDelete😂😂😂😂😂
DeleteCorper you funny dieeeeeeee
DeleteHustle ooo,make you no use person phone snap,and when you wan collect am,dey go tell you say dey don delete am.
ReplyDeleteI choked on this one 😂😂😂😂
DeleteOh my 🤣🤣🤣🤣😆😆😆🤣
DeleteI dn laugh tire
DeleteHustle ooo,make dem no write "we rise by lifting others",because dey sub for you.
ReplyDeleteO tough.. Life yìí ó balance rárá 🤣😂🤣😂
Delete😄You stop it right there. Stop.
Delete@ Convice Me, your response got me reeling 🤣🤣🤣🤣
DeleteLoooooooolllllllll........this life no balance true true
DeleteHustle, so when you hear a good news the first thing that comes to your mind won't be "Audio".
ReplyDeleteCorrect 👍
DeletePoverty is indeed a disease 😂😂😂
DeleteSabella ride on
DeleteSabella fry us please..we are your plantain.
DeleteHustleoooh so that anytime you ask for price of a product, seller no go first tell u say e costoooh.
ReplyDeleteEwooooo 🙆🙆🙆🙆
DeleteHustle oo,make you no dey reply Amen for all the online prayer points
ReplyDeleteEwwwoooo
DeleteThis comment has been removed by the author.
ReplyDeleteHustle oo,make you born fine baby,make dey no use am act devil/Satan for school drama.
ReplyDeleteHustle, so that when you see someone carry a 'Birkin bag' you won't hiss with anger and say "waste of money".
ReplyDeleteChai!!!!
DeleteToday's hussle quote is smoking hot.
Or say I'm not a fashion person 😂🤣😂🤣😂🤣
Delete😂😂😂😂😂😂😂
DeleteOr type there are people who haven't eaten and you're buying a Birkin bag lmao!!!!!!
Hustle ooo,so that your neighbours no go pursue your children when they enter their house to watch television.
ReplyDeleteHustle ooo,make you no tell your children say Gotv and Dstv na the same .
ReplyDeleteHustle ooo,make dey no use shop rite jollof rice shift your daughter pant.
ReplyDelete😭😭😭😭😭😭 My chest
DeleteKillermachinr
DeleteYeeeee paaaa 😂😂😂😂
DeleteHustle, so you won't have to tell your kids "Education is not everything, look at Mark Zuckerberg" when they are being sent home for school fees.
ReplyDelete😂😂😂😂
DeleteSabella you are funny 😂😂😂
DeleteHustle o make your neighbour no come buy tv dey ask you if u need d carton
ReplyDeleteLeemao.. Insult upon insolence, tahhhhhh 😂🤣😂🤣😂
Delete😂😂😂
DeleteLmao
DeleteHustle ooo,make dey no on hotspot for you come off data.
ReplyDeleteO tough 😂 🤣
DeleteMad gan 😂😂😂
DeleteHustle oooo,make your neighbour no come knock for your door say im dey find his fowl.
ReplyDeleteNinu aye 😂😂😂😂
DeleteCheii 😂😂😂
DeleteHahahahaha corper please mismanage us...we are your Nigeria
DeleteHustle ooo,make your brain no turn to calculator during shopping.
ReplyDeleteNo be lie ooo, sometimes your brain will be playing mind games with you
DeleteHustle ooo,make dey no give you isi okuko and ukwu okuko for occasion come tell you say meat don finish
ReplyDeleteHustle, so you won't feel the need to force down our throats the false narrative of 'everyone' striving to survive in abroad and washing toilets.
ReplyDelete🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
DeleteThat comment struck a nerve in you Sabella. Sorry o
DeleteHustle, so that when you hear that "Iphone 20" is out in stores around you, you won't say, "phone is phone, as long as I can send text and make calls I am fine...you know I am not a materialistic person".😏
ReplyDeleteGirl Bye 😂😂😂😂😂
DeleteYou've killed it
You have won Sabella
DeleteHustle, so you won't feel the need to console yourself and chant, "I like my girls natural... I don't like flashy girls, I don't like flashy girls", meanwhile you are liking the pages of high maintenance women on Instagram.
ReplyDelete😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Delete😂😂😂😂
DeleteHustle ooo, make Nurse help you massage bumbum after injection with humility,come still ask if the massage belleful you.
ReplyDeleteHustle oo, so that you can afford the food wey dey hungry you for real life instead of dem village people serving you in your dream
ReplyDeleteHustle ooo make person monthly body cream no be your salary.
ReplyDelete😷😥😥😥😥
DeleteHustle o make dem no ask you 'who is bankrolling you'
ReplyDelete😂😂😂 i swear
DeleteHustle o make you no be person wey dem go tell 'i have a short fuse'
ReplyDeleteHustle o make you no dey scream 'leave this zoo' everytime while you tanda gidigba inside the zoo
ReplyDeleteHustle o make Isaacbaba no forget to include your name for data giveaway
ReplyDelete🙆🙆🙆😂😂😂
DeleteHustle o make you no dey comment 'pls martins help my phone is always hanging'
ReplyDeleteHustle o make you no turn Usain Bolt inside SDK inbox
ReplyDeleteHustle o make you no commot eye glass before you faint
ReplyDelete😂😂😂😂
DeleteHustle o so that when others dey go vacation abroad you no go say home sweet home,i love my father land
ReplyDeletei give up
DeleteHustle o make person no see your coke/fanta pictures ask you 'wetin do your skin' you come reply 'na camera angle'
ReplyDeleteHustle o make person no ask you why you still dey ride mercedes 230 you go say 'cars of nowadays are not strong'
ReplyDeleteHustle o, make usher no dey skip you wen dem dey pass offering plate for church
ReplyDelete