Person wey owe landlord rent no dey fry stew wey curry dey.....
Advertisement
Tuesday, July 21, 2020
41 comments:
Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com
Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..
If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via
Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
Tell them o
ReplyDeleteNa so my late father go pledge money for church whereas he was owing house rent and Landlord dey for church. Hahahaha
DeleteMoa aku how una take settle the matter hahahaha. Would have love to know how matter settle
DeleteHe has to calm the man down o.
DeleteHe pledged more than one NNPC man sef.
🤣🤣🤣🤣🤣🤣 @ Mao Akuh...
DeleteAbi ohhh🤣🤣🤣🦋
DeletePerson wey owe landlord rent no Dey fry chicken so the thing no go make shiiiiiii....
ReplyDelete😂😂😂😂i dey tell u
DeleteTrue na!
DeleteOr use onions
Delete😂😂😂😂😂😂. Abi o
Deletehahahahahahhahahha............
Delete😂 😂 😂 😂
DeleteYes oooo Stella and Bvs, discretion is key..........
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 but the tenant have to eat nah...
ReplyDeleteI dey tell you. hehehehe.
ReplyDeleteStella, you dey try gaskia! Love you Mami...
At allll..
ReplyDeletePerson wey owe landlord no dey carry shoprite nylon come house for daytime...
ReplyDelete😂😂😂.What if the landlord is outside @night nko??
DeleteHahahaha una dey make me laugh o. Shop rite na to use black nylon cover it
DeleteNa so🤣
ReplyDeleteLoud it hehehheheheheheh
ReplyDeleteLmao
ReplyDeleteLike the tenant on ' judging matters' owing house rent and frying turkey and chicken and driving SUV. Very funny
Hahahaha
ReplyDeleteThen the person go fry stew put am thyme 😊😊😊😊😊😊😊
ReplyDeleteLeemao 😂 🤣 😂 🤣
ReplyDelete😂😂😂😂😂. Some people owe, with no conscience oo.
ReplyDeleteTruly
DeleteSome their profession na to owe........ Serial borrowers, mtchew
It never occurs to them to try to pay back.
But tenat need to eat so that he/she go get strength to hustle
ReplyDeleteHe needs to eat ooo, but if he can afford chicken naeeem be sey he dey chop him rent be that, lol
DeleteEach wise saying gets funnier than the one from the previous day 😆😆😆😆🤣🤣🤣🤣🤣😂😂😂😂😂
ReplyDeleteeye way see go chop
ReplyDelete😀😀😀😀
ReplyDeleteLooolz😄😄😄
ReplyDelete😂😂😂😂if e put curry wetin go happen?
ReplyDeleteEven government sef dey owe,so even if we dey owe,make we no chop belleful?I will even put ata shombo make every where scatter,we cant come and kee ourselves 🤣
ReplyDeleteLol, you want make dem pack ya things commot wen you no dey house?
DeletePerson wey dey owe Landlord no the throw party inside compound.
ReplyDeletePerson way do owe landlord no go kill sallah ram ooo
DeletePerson wey dey owe landlord no dey wear fine new clothes
ReplyDeleteMy own tenant no gree pay oo .go e no go,pay e no pay.I just tire!
ReplyDeleteHmmmm, it can be really frustrating........
Delete