Advertisement
Friday, February 15, 2019
Boredom Eliminating Post
Life be like standing fan. E blow you small, e blow your neighbour small.
Person wey dey chop egg no know say yansh dey pepper fowl.
113 comments:
Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com
Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..
If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via
Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
Na God put tortoise for motor sotey e dey find seat.
ReplyDeleteTortoise wey dey inside shit for long, reaching de time wey dem go bring am out, him come say make dey do quick that the shit smell is too much. @Blessed Princess
Deletebecause native doctor travel go London nor mean say di gods go begin speak English
Deleteevery ben ben pot get e cover
DeleteThis joke is better in Igbo...choi
DeletePerson wey swallow a whole coconut trust him anus
DeletePikin wet dey find party rice no suppose to fear dance
DeleteLol
Deletei no dey gree i no dey gree na him dey tear shirt.......
DeleteYou put your hand for your anus come smell am abi you think say e no go smell you. This is my kid bro adage.
ReplyDeleteNa real kid adage be that one.
DeleteDem say every anus you check, you go see shit dey inside am. @Blessed Princess
DeleteOne day monkey go go market, he no go come back
ReplyDeleteMan wey de piss, na something he hold for hand
DeleteThis two always makes me roll on the floor with laughter.... I get am before no be property. Abeg put me down i no wear pant.
ReplyDeleteEveryday for thief,one day for the owner
ReplyDeleteThats a global saying
DeleteI get am before no be property
DeleteYanga dey sleep,trouble go wake am
ReplyDeleteOne day breeze go blow and fowl yansh go open.
ReplyDeleteBreeze go blow, una go sabi say Rev. Father dey wear trouser.
DeleteMake FAN (Emmanuel) blow make (side Chick) nyansh go open vam!
E good make small breeze blow for where reverend fathers stand make we see say them de wear trouser.
DeleteAnon 18:30...u sure say na only trouser u want see? Abi u dey find another thing? I no talk anything ooo...hmmm
DeleteWoman wey dey tell im husband those she reject, no dey tell am those wey she accept.
ReplyDeletePerson wey slap mother in law go dance naked for village square.
DeleteHahahaha 21st century wife, come n carry ur shade with Ghana must go.
Deletehahahhahahhahha....that 21st century wiffey
DeleteI support that slap jare...
DeleteMIL that will not know who to rubbish, once bitten twice shy... chop ur medicine back, even husband knew his mom is at fault, if not e for beat the wife there & then, yet all he said was go n apologise.
Next time she will save that slap for her daughter! This is her karma dealing with her.
Anon we kno say na u be the 21st century wife
DeleteToto water no plenty but e de reach for prick to take bath.
ReplyDeleteJesus!!
DeleteGo ye and sin no more
DeleteJesus!!!. Funkeeee!!!!!......
DeleteApostle must hear ds. ha!!!!
Go ye and sin no more
DeleteWow. Thus is the bump. Haven't heard it before. @Blessed Princess
DeleteChoi! This one gaski...
Delete๐๐๐๐๐๐๐.
DeleteMy goodness
DeleteChai! Make Una leave His holy name outta this one.
DeleteThis one tho!LMAO!
DeleteEwohhh. I hav year chumtin todai
DeleteJesus
DeleteWhat in the fugging shit.!!?.๐๐
DeleteHaaa, I hail una
Deletepikin wey say him mama no go sleep him sef no go sleep.
ReplyDelete@Finny
DeleteNa lie, im (21st century) mama go carry pacifier block im mouth come sleep well well.
Or even carry ogwu ura nak am come sleep. Or even measure am correct slap tuaaa!
Hahahahahahahah, 21st century Naija girls!
lol @ 21st century
DeleteI know one woman wey get nine months twins, she dey tune radio for them, lock door and went to the market. She said if they cry and cry and did not see anybody they will go back to sleep @Blessed Princess
DeleteNa 21st century woman/mother be that @ Blessed Princess. Hahahahaha
DeleteVery soon an ID will be out.(21st century.๐ ๐ ๐
DeleteI love diz blog die!
This one hard o,let me think. Brb
ReplyDeleteNa good morning,good morning... dey "bring how are you".
DeleteSo so true
Oke mpakota na ebute onye Siri. @Blessed Princess
DeleteNa run wey nor be run na him woman dey take hand hold breast, if better run come she go forget say she get breast.lol
ReplyDeleteCut suya, cut suya na for nama bodi
ReplyDeleteSisi wey dey tee egwu ugwu, make she sabi say, when dance finish, na for ukwu e dey settle.
Woman wey fork dey hungry, na babies dey hungry am so.
@Your second line meaning If you dey break bed continuously, at old age your body go tell you. @Blessed Princess
DeleteLol
DeleteNwata na agba surugedee, omakwana surugedee by egwu ndi mmuo?
Na condition make crafish bend. @Blessed Princess
ReplyDeleteDey say Atiku na thief, Atiku na thief, dey come forget say Jesus said he comment as a thief at night. @Blessed Princess
ReplyDeleteThe Fowl wey you carry go market, the Mama dey my house.
ReplyDeleteNa run wey nor be run na him woman dey take hand hold breast
ReplyDeleteIf better run come she go forget say she get breast.,,,lol
My dear, even if the breast dey slap am for face she no go mind. @Blessed Princess
DeleteYanga de sleep trouble come wake am.
ReplyDeleteToto get small water, but e dey baff prick!
ReplyDeleteSisi wey no get brain (sense) dey do valentine, na her vj them go vandalize.
ReplyDeleteHehehehehe. True talk. @Blessed Princess
DeletePerson who see who f**k am na hin dey say t**o dey pain am
ReplyDeleteThem say t**o nor fine na him crawl crawl full am.,
Abioooooo. @Blessed Princess
DeleteMake i chop their money small...na so olosho take start
ReplyDeleteNo be today yansh get centre parting
Person wey dey sell shit no gree say shit dey smell
If mad man done bite you once,next time wey u see machanic you go take off!
Pikin wey no know him mama boyfriend, na him dey call am uncle
Today’s newspaper be tomorrow’s suya wrapper
Toto water small but e dey baff prick
Feel at home na em dey mk person spoil remote
Na small shit dey stain pant
Nyash no get teeth but e dey cut shรฌt.
Person wey de sell egg, no dey start fight for market
Pikin no dey measure blockos with him papa
Abeg you too much. @Blessed Princess
DeleteI salute you ... U three much
DeleteNa careless mama dey born dada
ReplyDeleteAnukam ozo. @Blessed Princess
DeleteNa lie
DeleteNobody de tell madman say war don start.
ReplyDeletePikin wey carry spoon of food jam nose instead of mouth fon chop belle full.
Prick wey don stand gidigba don see where e go like enter.
@your last line is not always the truth. Most times edey stand without destination. @Blessed Princess
DeleteMy mama favourite: you have big eyes but you dont have sight
ReplyDeleteOpolo eye nor be open eye.
DeleteNah party wey fowl no go, nah hin cockroach dey dance leg break !
ReplyDeleteNa so. Mmanwu nwere nke ka ebe ya ogo. @Blessed Princess
DeleteNa because trees near each other, na wetin make monkey say him get skills...
ReplyDeleteTrue. @Blessed Princess
DeletePikin wey say im mama no go sleep,that pikin self no go sleep.
ReplyDeleteTrouble dey sleep ,iyanga go wake am up.
Person wey fight the fight wey dem seperate dey say fight dey sweet.
Who no go no no.
Na from clap e dy enter dance.
ReplyDeleteI don't care naa who e never reach him house.
ReplyDeleteEnweghim efe obu onye on biabere. @Blessed Princess
DeleteHusband and wife know say Toto dey smell, but na who go talk?
ReplyDeleteWhat is the meaning of proverb? Some of the "proverbs" here are so meaningless!
ReplyDeleteOkay, what about this? Person wey shit come leave am, forget say him shit, na the person wey pack am go always remember.
It simply means, if you offend someone, you might not even know or remember that you offended anyone but the person you offended will always remember the offence, yes, the person will always remember what you did to him/her.
Na happiness dey make peek stand.
ReplyDeletePerson wey cut shaki for soup with his eye wide open no dey fear anything.
Na condition dey make crayfish bend.
Come escort me na so slavery take start
ReplyDeleteNa play play dog dey take f**k em mama
ReplyDeleteI get am Before no be property.
ReplyDeleteDem no Dey tell old woman wey open leg to close leg because you nor no where she from Dey take breeze. (Okey bakassi)
ReplyDeletePikin fit take him mama breast play for outside. But the same pikin no fit take him papa blokos play.(okey bakassi
Na from play play clap Dey turn to dance.
He dat is down, no need to fear anything because he is already down. (I go dye)
Who Dey purge nor Dey select toilet
ReplyDeleteAshewo nor Dey train fowl
ReplyDeleteNyash nor get teeth but he Dey cut sh*t
Come Isaac, why Ashewo no dey train fowl?
DeleteAshawo no be work. @Blessed Princess
DeleteDem no de tell blind man say war don start
ReplyDeleteEscort me! Escort me! Na so slave trade take start
ReplyDeleteA child will not play with his fathers penis the way he plays with his mothers breast
The frowning of a he-goat will not stop it from being priced
If goat no gree grow, na chicken e go follow waka
Dem dei pursue you commot from thief, you run go join withcraft
Onye ugbo gburu, nti chiri ya
ReplyDeleteThe pikin wey dey my belle, i no know wetin dey him mind.
ReplyDeleteThe pikin wey dey my belle, i no know wetin dey him mind.
ReplyDeleteMad man plus mad woman na mad couple.
ReplyDeleteFollow me go church na him make born again start.
Look me I look you na him cause apollo.
Fly wey no get ear dey follow dead body enter grave.
ReplyDeleteNa the absence of cat dey make rat dey form king kong.
ReplyDeleteThere is no greater injustice than when the any farts, the head receives a knock.
A child can play with his mother's breasts but nor his father's testicles.
Fine woman way no get sense,na her toto go suffer am
ReplyDelete
ReplyDeleteEbe onye oso ruru, onye ije ge ru ya....where person wey dey run reach..person wey trek go still reach there
Ananse"the bird"says since the hunter has learnt to shoot without ceasing,it has learnt to fly without perching...chinua Achebe"Things fall apart. No be as he dey do pickin,he dey do mama,as mama dey find money,pickin dey find prick
ReplyDeletehe who says that nothing last forever has never try Hausa perfume
ReplyDeleteno matter how okro tree grow reach must bow for the owner
Okirikiri ka a n'agba ukwu Ose, adighi a ri ya elu. You can't climb a pepper tree, you can only walk around it.
ReplyDeleteNothing when Musa no go see for Gate.
ReplyDeleteNo be everything farmer see for farm, farmer go talk.
Siri ofori anga gbigiri egepu suari.
ReplyDeleteEnter your comment...na party wey man fowl nor go nai woman fowl for dey dance break leg ๐๐๐
ReplyDelete