We are going South today with this post.........#WaffydeySouth.
''Na today Yansh dey back''?
''At all at all na em bad pass''
This is just for fun and in case you are thinking what going South means...Waffy dey for Southern Nigeria na..abi?
Advertisement
Saturday, May 13, 2017
70 comments:
Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com
Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..
If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via
Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
Toto water no big but e dey reach prick take bath
ReplyDeleteChaiii. Dis one na d baddest slang ever. There is God.
DeleteHahaha!
DeleteJisox
DeleteChoi 😀😀😀😀😀😀
Delete😂😂 Kai! Wetin person no go hear!
DeleteJaw drops!
DeleteI don learn this one
DeleteFakie😂😂😂😂
DeleteLol
DeleteScreen grabbed for future use
DeleteLmao
Give me money make you do small,no mean sey I carry my yansh give you
DeleteLol fake queen you bad gan !!!
DeleteBut sha say you know Some are lakes of ocean while some are sahara desert.kikikikiki
Wetin bring shit come jaw. 😀😂
DeleteWho you EPP?
ReplyDeleteYou don baff
Since we're going south, let me stop at PH. Some PH lingua:
Delete1) Abobi focus!
2) Saki ofori
3) Aboy there
4) Weeda na
Can't remember any again. I miss PH.
Osheyyyy
ReplyDeleteI nor dey say them shoot bird him mama fly leave am
ReplyDeleteAnything when pa na witch...still on colonizing warri
Eye when dey cry still dey see road
All die na die
Pikin when say he mama nor go sleep na orphanage fit am
Yansh nor get teeth but he dey cut sh*t
Hahaha forgotten most
Pain is when men were boys and you want to zip your short/trouser and you zip your dick together with it. Any man that did not feel that pain when small is that one a man?
ReplyDeleteIs this waffy slangs?
DeleteLol@ LUCILE COCONUT OIL
DeleteNo, na Men slings. Inugo?
Person wey no get money to chop dey claim class?
ReplyDeleteStella wan host Lagos party? If I hear!
ReplyDeleteBuhari wan resign? I pray o!
U wan Kpongrash?......oya nau!
Based on logistics
ReplyDeleteUse your kidney
DeleteI raise nyash for una
ReplyDeleteNo be as woman dey close eye enjoy fuck, she dey enjoy labour pains. *runsouttapost.
ReplyDeleteface wetin face you- mind your business
Deleteyou don lash that your matter?- lash girlfriend
guy, your teeth complete - you make sense (i guess)
Na for old age ashawo dey know the value of pikin.
ReplyDeleteI no dey for see mi turn nyash chuk prick inside.
ReplyDeleteshuuu…bros whish levo na
ReplyDeleteDere fada
I dey H
as e dey hot
Nothing gum me
E go be na
No yawa
No b beans
Bone dt thing
I wan crash
I go enter u shuuuoo
Iffa woose u
guy wida na?
im make brain die
cane ur lane
Warri no dey carry last.
ReplyDeleteAll die na die
Abeg give me pain release
Dem say, dem day na I'm make tortoise no grow bear bear
ReplyDeletePikin dey craze,him mama talk say he stubborn.
ReplyDeleteAs e dey hot, Sakara don end
ReplyDeleteWarri no de carry last.at all at all na draw. ..if everybody come draw na examiner go carry last...as said by kevwe from Do.good...
ReplyDeleteU done baff?
ReplyDeleteU wan die?
Who dey breathe?
Clear road.
Nor went there o.
U no get choose.
As e dey hot
Abeg Abeg ehn
U kiss winch abi u fuck craze
No take me play
wey you? fly make you no perch!
ReplyDeleteAbeg go look bush.....
ReplyDeleteNa story you dey find...
Make una two gather come range this bed.
ReplyDeleteAhahaha
DeleteCrazy man get oga ooo
ReplyDeleteDrop it like its hawt
ReplyDeletedie the matter
ReplyDeleteWorld people
As as how now
Dey ur lane
Abeg put me down
Ur real papa
As as how - my favourite
DeleteU dey mad or u just wan mad?
ReplyDeleteWho say my water no go boil ,him own them no go see stove
ReplyDelete#If it didn’t matter you wouldn’t be thinking about it*
ReplyDeleteI cover my brain with the Blood of God! Too razz mehn! What is warri? Ewwww.😒😒😒😊😁😂🚶🚶🚶🚶
ReplyDeleteI no wan hear say wheelbarrow kill person..Abeg kponlenge for one side...
ReplyDeleteNothing Musa eye never see for gate
ReplyDeleteNa only time e go take, Stammerer must pronounce him papa name. ogoro must jump. Monkey smart, Monkey smart na because tree near am.Na who read Naim serious but no who pass Naim sabi book.
ReplyDeleteOnly me one go treat your fuck up......
ReplyDeleteHmmmm I give warrians hand, una too much, see slangs
ReplyDeleteYour teeth complete
ReplyDeleteSee, park well
At all at all na winch
I loyal finish
Come you dey chew iron?
Crase man nor get shame, na hin family dey shame
Eye way dey cry dey see road
I nor come Warri come look Uche face
Who you epp, clear fast
God don catch devil
You dey hot like Timaya
Make i nor enter you oh
I go loss you
Warri nor dey carry last, last last na draw
*Any small gbege na pure water
ReplyDeleteWoman wey dey find pikin nor dey wear pant sleep
ReplyDeleteWeather hot...e no mean say fowl go lay boiled egg.
Okpolo no be open eye.
ReplyDeleteDem no dey beg shit to smell.
Escort me go,escort me go nai slave trade take start.
E don red.
Yawa don gas.
If you do anyhow,you go see anyhow.
See gbege.
You wan kpuff.
E don wan.
My palé and malé don show.
Threaten Na water,action Na blood.
If you no stay Warri,you may not understand😃😝.
Proudly Warri
Abeg pass jare
ReplyDeleteUr eye deaf abi ur ear blind
You nor wise
You go fear fear naah
I dey feel am for my kidney
Your ear back and front
Area!!!lol
DeleteYou go fear fear nah
"For winsh?"
ReplyDeleteNo matter the shakara wen yansh do, leg dey first am enter inside house.
ReplyDeleteNo be today yansh get center parting.
Shuoooooo ,I fear motor pass winch o .
ReplyDeleteE no easy for Ezekiel but Emeka make am .
Warri! Their fade!
ReplyDeletePidgin Proverbs
ReplyDelete1. Na for old age ashawo dey know the value of pikin.
2. Woman wey never see problem.. Na im dey still hold breast run.
3. Woman wey dey find pikin no dey wear pant sleep.
4. Rat wey follow lizard enter rain, na later é go hear am.
5. Na for afternoon dem dey find black goat.
6. Weather hot!! É No mean say fowl go lay boiled egg.
7. EYE WEY DEY CRY DEY SEE ROAD?.
8. Pikin wey him mama back cross water, wey say him march fish, wetin him mama go march?
9. Small pikin wey dem carry for back no know say the journey far.
10. Person wey don faint before no be
stranger to death.
11. Person wey chop belle full, no know wetin hungry man dey see.
12. No be as woman dey close eye enjoy sex she dey enjoy labour pains.
13. Yansh no get teeth but e dey cut poo.
14. Lizard wey fall from tall iroko tree, if nobody hail am!! é go hail himself
15. IF GIRL TAKE HUSBAND DO BOYFRIEND, NA SHE SABI.
16. Cockroach wey jam fowl, jam bad luck.
17. Na cricket tell him children say, No matter how ground strong, Them no go sleep outside.
18. Pikin wey say him mama no fine dey use style call him papa blind man.
19. No be eye wey dem take chop eba dem take dey share meat.
20. Person wey use Elephant set trap, na him know wetin he wan Catch.
21. When Breeze Blow Fowl Yash Go Open.
22. STUDENT WEY READ NA HIM SERIOUS, BUT STUDENT WEY PASS NA HIM KNOW BOOK.
23. Dem no dey tell tortoise say race don start.
24. Dem no dey tell blind man say salt no dey for food.
25. Before you see monkey, monkey don see you.
26. Thief wey jump fence enter house
where owner dey wait for am, no go jump again.
27. If pikin say he sabi die, him papa sef go tell am say him sabi bury.
28. Na wetin dey sweet for goat mouth, Na im dey kill am.
29. If e be like say everybody dey craze" na you dey craze.
30. Meat wey you dey forbid, no use your teeth cut am.
31. My thing and our thing no be the same oh.
32. Na happiness dey make prick stand.
33. Na as goat stand for market dem dey price am.
34. Craze no hard to form, na the trekking be wahala.
35. Its a small world!! No mean say you fit trek from Naija go London.
36. No matter how hot your temper be, e no fit boil beans.
37. Chicken wey run from Borno go Ibadan go still end up inside pot of soup.
38. Today’s newspaper na tomorrow Suya wrap.
39. Akara and moi moi get the same parent, na wetin dem pass through make dem different.
MY PIPUL UNA FIT ADD UNA OWN O!
Happy weekend
*#Ena carez#*
Pidgin Proverbs

Una Father!
ReplyDeleteYour father left lap!
ReplyDeleteO boy, den no jus see your breaklight again o
One toto dey kill prick
Na from clap den dey enta dance
Yansh fine well well nai e no dey face?
God punish devil!
You dey crase for head?
Nor lemme waka enta your life o
You weh so?
All d brrrooosss??!!!
#old Warri!
Sherry's Daughter
na from clap them dey enter dance
ReplyDeleteGuy abeg kala your mamu - Means guys abeg mind your business
ReplyDelete