Advertisement

Advertisement - Mobile In-Article

Thursday, May 08, 2014

Beauty Of The Day Is Blog Visitor Esther Amunega




Good morning Mrs Dimoko Korkus (*wink*)
I am very much in the celebration mood right now so i decided to "chop plenty liver" by sending in my pictures to be used as blog visitor beauty of the day.


My name is Esther Amunega,I am from Edo state and I stay in Abuja. Just graduated from school and i am still waiting to become a "federal pikin". I am also a regular blog visitor. My blog name is blue ivy.


I pray thee dear blog visitors to "temper yabbing with mercy".
Thank you very much








*LMAOOOOOOOOOOOOOOOO

169 comments:


  1. doro blue ivy
    I comment my reserve....

    Stella why are you laffing na

    ReplyDelete
    Replies
    1. Babe u try jare! Fine geh no pimples..

      Delete
    2. Blue ivy I thought u awys Comment abt being married with kids hahahaha fowl nyash don open kai

      Delete
    3. Pipe Lee abeg go and get something to do with ur life than flocking the net remember I have fucked u frm fbk u no even fine real with ur bone nyash and deep Hole

      Delete
    4. Make una no vex! All of una wey dey shout say she worwor! As una no worwor, make una send picture! Even the guys! Na only babes dey send picture, what about the guys? See as dem dey talk say she no fyn!I sure say if una send una own person go run! The baby gather liver before she send picture come! Una think say e easy? Una no know how many days drying fasting wey she do before she summon courage send her pick! Abeg make una leave her joor! ESTHER YOU ARE A QUEEN!

      PEPPER TALK AM!

      Delete
    5. no b small doro blue ivy o! Mhen dis babe 5n o! Cute n petite. Al dese fake girls with dem crazy ass bleached faces ll stil cum n insult dis naturally beautiful girl nw!
      #BringBackOurGirls

      Delete
    6. Na serial lairs full this blog, I pity anybody wey fall for their fake stories... They go under Anony to talk abt their real life stories. Fake people with fake life!





















      Salt

      Delete
    7. Hahahahaha anony 10:02 ooooo
      chai chai chai, there is God ooo

      Delete
    8. You said you chop liver why begging for mercy again? Anyways you are not pretty, not ugly. Just there.

      Delete
    9. You said you chop liver why begging for mercy again? Anyways you are not pretty, not ugly. Just there.

      Delete
    10. Why do you tie your hair? The last pic with your hair uncovered is finer than the rest. Stop tying scarf.

      Delete
    11. Abeg na their market dem won start 2 dey sell 4 Stella. Blog?or Stella u don sey help

      Delete
    12. Turtle neck in hot weather? Baba suwe tinz.

      Delete
    13. Sylon abeg do make u reply my email so i no go dey tanish yur rep 4 public spaces like under

      Delete
    14. Anon 10.02 u are a big fool. If u try to soil d name of my pipi,I will come for you I promise. #Ilovepipilee

      Delete
  2. I like d last pix. its beautiful

    ReplyDelete
    Replies
    1. Esther,you can't be our beauty of the day nau,you no reach....or is this suppose to be a joke???....
      Please blog visitors,when you want to send your pictures to Stella,please,use a good phone to snap and show them to your friends first before sending to Stella.....
      Blue ivy,I will give you 10/100....you no fine biko...

      Delete
    2. Just a few touches and she's there. She's okay.

      Delete
    3. This babe way I don fuck taya she fine sha but abeg all this abj chick's too cheap

      Delete
    4. Na wa o see red shoe and black gown I faint see ur tummy trouser 1500 abeg with all the mouth u mk on this blog u look cheap no boy for u here abeg

      Delete
    5. U look like all this local yoruba girls doing recharge card biz in parks and fucking the head of their tax agbero

      Delete
    6. This is trash y is it on a blog suppose to be in trash what a razz

      Delete
    7. Ur 2nd pix is a no abeg and y cover hair all the time u hypocrite buy u dey fuck u Don do advert for more client FYI it make sure look razz

      Delete
    8. She looks local, I will give her 3 out of 10. Stella enough of this local pics,we are in 2014 not 1986.

      Delete
    9. tueh!!!! 4 al of una,na human being wen God create na im una insult like dis?
      Anony wen don fuck am,dia is God o.
      1500? No b money? Shey na d 1 wen she gt b dat?
      I thought d simple idea behind the blog visitor beauty of the day was simply 2 celebrate Nigerian beauties? Mst of una wen don insult dis babe nw no even fine reach am smal.
      Girl,u fine die! Btw, Edo girls rock! Stella nyc job u r doin dia jor

      Delete
    10. Abeg make una easy on her pls. Blue ivy u are beautiful. Wat is wrong wit my google account

      Mrs Chi UDE

      Delete
    11. 9:53-9:58 same jobless person please let the young lady be plus it would be nice if you learnt to keep your shrivelled shaft safely in your dirty boxers

      Sleeping with a female seems to be a life time achievement for you.

      Honey boy other young men like you are achieving more. Get your hands DIRTY. Get Dirty and busy stop fanning your ego here!

      Delete
    12. Stella re u helping them to sell their market? Or u won dey do matching 4ur blog

      Delete
    13. @mrs chi Ude,it happened to me once. U need to sign out ur acct on ur fone n sign back in...it has smtin to do wit d cookie or so

      Delete
    14. @9:53am d lagos gals do pass abj ones o!C dat one 4 up wey dey call hersef sylvonce,u go fear beyonce na.Me n 3 of ma homies don pass am round taya,she no kno say we b friends.Na 2 dey cum blog form holy holy,dese gals fuck pass ayangba

      Delete
    15. Na Amadioha go slice all of una wey dey insult people for this blog.
      Even Mrs Husband Smelling mouth dey yab people .
      October 13, 2013, this nasty woman, linda Eze disgraced her husband universally. Idiot linda Eze. Lepa Shandy Ogun go kill you soon. Bastard child of a prostitute. Pearlie the ugly cow, thunder hammer your breasties. Brown shuga the fuckard, everybody fucks you for free. Mamie, you baby is sooooo ugly. Bleachy Amaka. And all the other idiots, may you stay fucked up for life.
      Smelly, big, pussies.

      Delete
    16. Fake Lepa Shandy aka Blue ivy,my husband you said?and how does it concern you???....Go and die!!!...you are ugly AF....infact,you look like one Esther that was my househelp....go and start eating foods riched with vitamin C and E...your skin sucks!!...ashewo 10kobo abuja...you came to advertise your products...mtcheew..

      Delete
    17. Truthfully,for her to chop liver before sending the pics,she knows in her heart of heart that she is nt fine. She is ok Bt luks really shoddy to be beauty of the day. #ilovepipilee #classypipilee #hateswillhatebutpipileestillrocks

      Delete
    18. Linda eze you ugly baboon get mouth to insult person? Idiot, local ibo dog

      Delete
  3. young FOREVER8 May 2014 at 09:05

    no yabbings blue ivy.u r good to go.u rili chop d liver well come add heart join chop sef.hahahah

    ReplyDelete
    Replies
    1. Sweetie, u ar beautiful, don't let anyone tell u otherwise...#team edogirls#

      Delete
    2. She is good to go joor. Tho ure kinda 2-faced @blu ivy. Sum place u look like the chick amma like : odas u look so advanced u knw'. But in all, i love the fact u aint tryin hard to be fake.

      Delete
  4. This must be Tooluwashe's boo..... LMAOOOO

    ReplyDelete
    Replies
    1. Lmao! How you take know say na Toluwashe's boo?

      Pepper reserves every!

      Delete
    2. No this is trash chick the razz baby

      Delete
    3. toluwalashe's wetin?
      Dat okpolo eye sumtin?
      Dis babe 5n pass dat smelling toluwalashe's nonsense

      Delete
  5. Blue Ivy, u be fyn babe u hear!
    As the pic flash paaaai! I say to myself no be lepa shandy Usam house girl be that? Something con make be get small doubt! The thing be say lepa shandy no fyn reach you.

    Pepper ose oku!

    ReplyDelete
    Replies
    1. She's beautiful; Lupita must be proud and so am i,better pickin in harry songs voice!

      Delete
    2. yaaay!!! Neva knew "am a niga" visits dis blog o! I knw dis girl na. Fcs chic,very quiet,luvs 2 giv. Wasnt my frnd sef but d few tyms i ve bin with her or her frnds dey always had sumfin gud 2 say abt her sha.
      U are beautiful.

      Delete
    3. Pepper your case no be here. I like you o. But help me find diamondblinqZ biko! Thanks in advance!

      Delete
  6. Edo gals Rock!
    You are pretty.

    ReplyDelete
    Replies
    1. Yes oooh we rock,fine babe.

      Delete
    2. Wch edo with their long mouth and shovel teeth even u ur ugly so wtf with edo chick's

      Delete
    3. Which kind Edo gals rock?
      I beg ena worwor too much, example is you.
      Btw, Stella is this a Joke? Beauty what?
      All this bitches come and be doing runs on your blog under beauty of the day or happy birthday.

      Delete
    4. This comment has been removed by the author.

      Delete
    5. Stella Asemota,worwor personified.

      Delete
    6. This comment has been removed by the author.

      Delete
    7. lepa shandy tlk tru,stella nor giv u credit wen she do her promo that is y body dey pepper you! Ntoi!
      Abeg Edo girls rock!

      Delete
    8. Lepa shandy abi green sands shandy? Have you gotten your treatment now? If you did it hasn't worked! Please go back and ask for another course of treatment. I'm sure it one fine Edo boy that triggered your problems.

      Delete
    9. Warris dis????gurl ur fugly....yuck...evryfn abt u screams razzz..

      Delete
    10. Lepa shandy u get am,all dese opios na undacova runz dem dey do 4 dis blog.We go soon compile list gif u stella

      Delete
    11. brown shuga dear...... Jesus luvs u! Get rid of dis hate! Beautiful blue ivy! Luv ur comments coz dey always mek sense. Neva knew u wia dis young

      secret admirer

      Delete
  7. Chai, this girl will hear "weh" today!! BEAUTY of the day?!!

    ReplyDelete
    Replies
    1. She's ugly of the day. Local breed, Stella please stop posting ugly pictures on your blog.

      Delete
    2. bad bele na disease get well soon

      Delete
    3. Pealie u sef get mouth 2 talk? Used 2 like u sha bt guess u no send weda I do or not...Can u honestly look at d mirror and say u r prettier than her? If yes, then pls we dey wait 4 ur pic here...

      Yaron Allah

      Delete
  8. Hahahahahahaha. Infact u just bought my likeness

    ReplyDelete
  9. Sdk I want to beauty of d day oh, don't worry I will photoshop my pix "wink

    ReplyDelete
    Replies
    1. Oya na! Send pishure quick! No dey here dey repeat thesamethesame thing! You don talk plenty tyms say you go send pishure go Stella domot! Oya o! Tym don reach!

      Pepper waiting to see patt pishure!

      Delete
    2. I will personally cuss you out. Fish brain patt ogar.
      Just hope you are fine cos you have no brain

      CeeCee

      Delete
    3. Ceecee if u get liver show ur face, and y hide you name, goat. Thx pepper

      Delete
  10. You're birruful#inJamesBluntvoice#
    Nobody go yab you my pikin

    ReplyDelete
  11. LWKMD
    You look great dear esp without your hair being covered.
    I like the last pix.
    Have a great day.

    ReplyDelete
  12. Esther estery fine babe

    ReplyDelete
  13. Esther Amunega, lol. So u want yabbing to be tempered with Mercy? Nahin u send all ds kain mgbeke looking pics. I like d pix though, u look kind of different from d other pix, u get liver sha, so chop knuckles.

    ReplyDelete
    Replies
    1. Lmao! Abeg she fyn joor!

      Pepper ose oku!

      Delete
    2. oya u sef tek smal liver chop n feel alryt with yasef! Anyways sins dey r mgbeke lukn pics u can actually shw us ur al pimped up lukn pics na. Shey dem tel u say na mkt she cum sell ba?
      My dear blue Ivy,pple dont like "natural" dese days coz dey lack self esteem n mst girls hia wil simply h8 u bcos dey wsh dey wia lyk u.

      Been a while i saw a girl this natural. You are indeed beautiful

      Delete
  14. D last pix*

    ReplyDelete
  15. OMG Warrisdis.. Lol #sipsMoetnChandon#

    ReplyDelete
    Replies
    1. All of una don dey commot from una hiding place na! Woman don show! Na hin be say the number of guys wey go comment go pass number of women! Oriegwu!

      Pepper ose oku!

      Delete
    2. c dis gorimapa boy! U sef dey ask warrisdis? Bck 2 d post, u r a fine girl. Love your eyes

      Delete
  16. Some pics you look stunning others beautiful while d remain you look like you 50+ pls forgive mee. Lool.









    ~Sir Alpachino sent via samsung galaxy pocket~

    ReplyDelete
    Replies
    1. Sir Alpachino you don come back? Welcome o! How ya journey? Abi you wan come feed ya own eye small? #teamkehindeAke#

      Pepper ose oku!

      Delete
    2. sir alpachino woman mata don reach nw u jst appear fiam!
      Dnt act like u wnt get old someday. Dnt make fun of old pple.

      Delete
  17. Finally I get 2 see blue ivy....Had a blog crush on u since d 1st day I saw dat name...#Wink

    U really pretty o


    Yaron Allah

    ReplyDelete
    Replies
    1. Godpikin welcome, u hear! Where your brother kaycee? You sure say blue ivy no be the baby wey you talk long long tym say you dey die for for here before you emberk on that your long journey? Pepper know say you get eye for some babe here otherwise you for no show.

      Pepper ose oku'memory rechecking!

      Delete
    2. Wow....
      Dis ya memory na die o
      Didn't know u actually know me on Dis blog...
      Lol

      Yaron Allah

      Delete
  18. Afi beauty of d day no.....abi I no knw weytin beauty mean again???? Babe could pass 4 ugly of the day. Shd b used as sat or sun laugh wit d caption beauty of the day, den underneth just kiddin....LWKMD

    ReplyDelete
    Replies
    1. obvious bad bele. I hope you dont die from it

      Delete
    2. wow! Dat really mean! Y wld anyone say dis?
      Hatred oozes outta your skin anonymous!
      I knw this girl personally 4rm way back!
      She is 1 of the easy going girls i ve ever met in my entire life.
      I knw she will be somwia lafing @ al u al have sed 2day.
      Gosh! Am a niga i hp u r havn a swel tym o! Lafin @ al i ve seen hia 2day. But babe u gt mind sha

      Delete
  19. Madam you're soooop decent, and this is my definition of beauty, unlike some cheap gurls who expose every bit of them!

    ReplyDelete
    Replies
    1. Ode, u're the cheap gurl who steals peoples name. Who dash u cleopatra?

      Delete
  20. Esther, you dis Igarra Local champion so your desperation don carry you enter blog? Dis babe can do anything for publicity ohh! Esther! Esther!! Esther!!!

    ReplyDelete
  21. And these are your best pictures o yet... Chei! Chei!! Chei!!!
    FYI this thing u just did is what I call "selling ur mkt" why give details of where u live? So pple can hook up with u abi *Dia ris God o* Hmmm

    ReplyDelete
    Replies
    1. You need to Grow up.... what has God got to do with this, trying to put down someone else to feel important.. the first lady said that and we get it, move on already.. it's fast becoming boring..

      Delete
  22. Abegiii, no mercy pls! You're very ugly! Damn!

    ReplyDelete
  23. U see y I'll never join issues wit anybody again on dis blog? She is waiting 2 serve d country n can sit behind woteva she is using 2 type rubbish. Exchange words wit maybe a CEO of d org she will serve in smh. U fyn we hv seen u.

    ReplyDelete
  24. Esther blue ivy you too set.. nice pics, petite girls rule!!!!

    ReplyDelete
    Replies
    1. Anon 9:02pm, get the fuck off my personal space.. Blue ivy you fine u hear? No listen to these cowards wey think say dem know anything.. Keep being you

      Delete
  25. So what are we supposed to do now? Start yabbing you? Nothing to comment on these pics. Stella u wan de do blog picture adverts too? News don finish for obodo naija?

    ReplyDelete
  26. So naturally so small children full this blog. And you will be insulting those old enough to be your mother. Blue Ivy I must commend the fact that you're keeping it natural.

    ReplyDelete
    Replies
    1. Natural or local? Please say the truth.

      Delete
    2. Shutup vnt u seen d pix of dt pretty lady with five grown up kids n still looking 1000miles away smarter than ur wrinkled akpa akpu body n not only dt she dnt insult peopl expecially young ones. Better respect urself old cargo jumping from one blog to d other looking for cheap attention with ur miserably burnt suya. Lool I like u but no find trouble again u hear.

      Delete
    3. Shutup vnt u seen d pix of dt pretty lady with five grown up kids n still looking 1000miles away smarter than ur wrinkled akpa akpu body n not only dt she dnt insult peopl expecially young ones. Better respect urself old cargo jumping from one blog to d other looking for cheap attention with ur miserably burnt suya. Lool I like u but no find trouble again u hear.

      Delete
  27. So naturally so small children full this blog. And you will be insulting those old enough to be your mother. Blue Ivy I must commend the fact that you're keeping it natural.

    ReplyDelete
  28. U are a black beau... but Ermm do u use your lip stick 2 line your brows? Am sure sending me pics on me bufdai, don't Curr what bad belles would say.

    ReplyDelete
    Replies
    1. Is this english or some tribe I don't understand?

      Delete
    2. That's eh? Read it twice. No headway

      Delete
  29. Lol....I'm sure these pics do no mercy to your beauty cos judging from what I see you're beautiful,just some "mgbeke-looking" pics ruining the show.its all good....you get liver sha ooo...proud black beauty at least....nuh be em bleachers association

    ReplyDelete
  30. Igarra babe,etemeya?avudashi?you are fine joor.asu tuoshi,loool

    ReplyDelete
    Replies
    1. Confirmed igarra person aki asu tuoshi ohhh!fine babe ozi easy chawo

      Delete
    2. Loool@Bee,am not igarra by blood tho.only by birth.nice to know you guys here..*hugs

      Delete
    3. What's d difference btw by burn and by blood. Educate me, pls

      Delete
  31. Replies
    1. How do you know she is nice?

      Delete
  32. You are not only beautiful, you have a good sense of humour.I like that.Happy "beauty of the day" day.
    The Alex

    ReplyDelete
  33. Why stella lol,buahahaha my sister blue ivy hian this piixs are not nice o me I won't lie,whatsup wt scarfs are you a muslim or you no make your hair?

    ReplyDelete
    Replies
    1. Thanks for being real. Even if she wanted to be natural, these pics r not tidy

      Delete
    2. I am ugly na. That's why I recognize my type and call them out. She no fine. Maybe inner beauty

      Delete
  34. Lol....ok ure fine.
    Are you happy now?
    C'mon girl,are you for real?
    You kiss frog?
    To be frank I don't fancy anything about you
    Starting from the scarves to your boldness in sending these pix to stella.

    ReplyDelete
  35. You too ugly...mgbeke feeling funky!!!not worthy 2 b beauty of the day @all...those saying otherwise r juz deceivin u!.*back 2 sender 2 anybody dat curses moi* ~•.•SDK ADDICT•.•~

    ReplyDelete
    Replies
    1. No sweety,no body will cuss you...you just said the truth....LMAO

      Delete
    2. D babe worwor die no b lie...chop liver indeed!I hop d liver go carry u 4 all d insults 2 b received!

      Delete
    3. Send ur own pics & let's see..she's BEAUTIFUL!!..YES;I mean it! And NO;I aint deceivin her..ride on Esther!

      Delete
    4. Send ur own pics & let's see..she's BEAUTIFUL!!..YES;I mean it! And NO;I aint deceivin her..ride on Esther!

      Delete
  36. You are pretty in your own way jare. And you have got a nice bod too. Keep on bn yourself o ,I wish say I get mind like you sha.

    Aeegurl...

    ReplyDelete
  37. Ojukokoro!see the name she even come carry give herself.so opposite of the original.I weh slap u there....Mrs Somebody

    ReplyDelete
  38. What's your fixation on head ties at a point I thought you had burnt ears till I saw the last pics. Well, you are a fine girl just allow your hair to breath biko.
    Have fun.

    Breezy

    ReplyDelete
  39. Some girls get liver sha

    ReplyDelete
  40. U r a pretty lady hun. Dnt see any reason y u shd give so much information or r u looking for customers. Lololo girls are not smiling smartilalala.

    ReplyDelete
  41. Lol ..tacky is d word. U ain't ugly. As a mata of fact u cld b pretty but ur dress sense is wack!.who ever told u cheap scarf is d new Brazilian hair told u a big lie. Stay away from such. U look beta without d gele on ...

    ReplyDelete
  42. Esther,u look pretty gal(all Esthers do). EVE E UME

    ReplyDelete
  43. This post shoulda ended with #justkidding.

    ReplyDelete
  44. God created all beautifully... U r beautiful in your own way

    ReplyDelete
  45. Beauty is in d eyes of d beholder #holdslaugh# am sure ur booboo loves u d way u re.

    ReplyDelete
  46. You really chop liver o! as they say 'beauty is in the eye of the beer holder'. Seriously plenty babies fill this blog and commenting on what they know nothing about. chai!

    ReplyDelete
  47. Blue ivy you no try atall.
    You look like a local champion
    You need to tush up abeg , we are in 2014 biko
    Try a little bit to tone your skin cos your black isn't beautiful.

    CeeCee

    ReplyDelete
  48. Hahahahahahaha..Mgbeke number one..buahahahahahaha...

    ReplyDelete
  49. Stella , that caption beauty of the day? Mbanu! lol. you should have just put her pic there, hehehe.. ok i give her 2/100..hahahahahaha..This really made me laugh so hard this morning.

    ReplyDelete
  50. Beaauty dy for eye of the beholder. This babe try jor. She get mind send pics sef to sdk,me I can't do it

    ReplyDelete
  51. ANGERLRAY SAYS,
    Abeg stella we ve enough problem in this country already, wat kind of problem are u trying to cause on ur blog this morning, plz don't spoil my day. WOR WOR DEY SMELL.

    ReplyDelete
  52. Girl you are beautiful. All fingers are not equal, you don't need hair like repunzel and skin like Dencia. Just be you, don't let people bring you down.

    ReplyDelete
  53. I like d last pix.....you are beautiful in ur own way..

    ReplyDelete
    Replies
    1. How pure are u @ heart dat is all dat mataz. If u hav a beautifu hrt den my dear u are Beautiful.

      Delete
    2. You sound like an ugly girl

      Delete
  54. This babe isn't ugly nah.na wa oo! So because she resides in abj she's a runs gal,u ll find runs gals every where n still find decency there too.some peeps just come unda annonymous 2 insult odas,mayb cos ur sisters engage in runs like activity dat y u tink every gal is a runs gal.

    ReplyDelete
  55. ������ speechless

    ReplyDelete
  56. Ppl wit their bad mouth sha!!...dis gal is simply awesome...shey na until she photoshop n display all her asset b4 u call her Beautiful?...abeg notin beats Simplicity ooo... I personally love her scarves.. oya sue me!!

    ReplyDelete
  57. Ppl wit their bad mouth sha...dis gal is simply awesome...shey na until she photoshop n display all her asset b4 u call her Beautiful?...abeg notin beats Simplicity ooo... I personally love her scarves.. oya sue me!!

    ReplyDelete
  58. Linda make u put your pics make we see I pity the day when ur story go enter this blog with ur pictures, that day na hospital you go for wake up, useless runs woman

    ReplyDelete
    Replies
    1. Hahahahaha...keep waiting,it will never happen...go home and call your idiotic mama a runs woman....pig!!!

      Delete
    2. Hahahahaha...keep waiting,it will never happen...go home and call your idiotic mama a runs woman....pig!!!

      Delete
  59. The General's Wife8 May 2014 at 13:00

    As i was patiently going through the pictures,all i was muttering under my breath was "Dem go finish dis girl today"

    ReplyDelete
  60. Esta u fyne o jare!! I wish I could do simple and sexy like you..... Love all your turbans, all your pictures but u r simply awesome - young and fresh in the last one.......

    Good luck with your federal pikin sojourn....

    ReplyDelete
  61. Igarra girls sha hmmmmm

    ReplyDelete
  62. Good intention. Ivy carry go jare.
    Call sheamapo for your organic cocoa butter, pure coconut oil, unrefined shea butter, organic hair booster, sweet almond oil etc badeji01@yahoo.com.

    ReplyDelete
  63. Trouble sleep, blue Ivy go wake am. All the small small pikin for this blog. Enjoy the yabis.

    ReplyDelete
  64. I love the last pic. You are simple and beautiful.

    ReplyDelete
  65. Esther you are still a young girl. Please stop tying this head-ties, it makes you look like an old woman.

    ReplyDelete
  66. Attention seeking things. not worthy to be beauty of the day. Next.

    ReplyDelete
  67. Buhahahaha Kai!! I tot d I was looking @ some funny pix until I read d comments. Una nor gud 4 dis blog I swear. Blue Ivy biko next time don't ever try dis joke again. It ain't funny @ all. Pepper! Pepper!! Pepper!!!

    ReplyDelete
    Replies
    1. Tessbaby I dey hail o! Nothin' do u.

      Pepper ose oku!

      Delete
  68. lepa shandy haba why now?

    ReplyDelete
  69. Hmmm? Na wetin be this?

    ReplyDelete

Disclaimer: Comments And Opinions On Any Part Of This Website Are Opinions Of The Blog Commenters Or Anonymous Persons And They Do Not Represent The Opinion Of StellaDimokoKorkus.com

Pictures and culled stories posted on this site are given credit and if a story is yours but credited to the wrong source,Please contact Stelladimokokorkus.com and corrections will be made..

If you have a complaint or a story,Please Contact StellaDimokoKorkus.com Via

Sdimokokorkus@gmail.com
Mobile Phone +4915210724141