this is nollywood actress benita nzeribe and this is her idea of a photoshoot!
i call this TRASH and pulizzz this has nothing to do with hating on her!
abi she no see how her colleagues photoshoot dey be?
wetin concern me sef?if she wants to part her beautiful laps for her fans to
see na she sabi.
NA WA O!
ReplyDeleteWhy u blur the pics na? she put am up like dat?
ReplyDeletesee what i say about igbotic girls.......lol.stella leave them joooooooo dem no get style.
ReplyDeletei remember about 4 or five years ago wen u were talking on ur mag page about jim iyke calling and threatening u on phone.abeg small small with all these pple.make dem no brush u
she even looks funny and skinny.na wa ooo!is she ill or its still dis diet madness now nollywood.
ReplyDeleteWhy una wan chop igbo celebrities kill die? Una no see Vivica A Fox and her sexiness. Una wan talk say igbos no dey sexy? If i no sabi una, I for talk say una dey jealous igbo celebrities. True. Jim Iyke dey hot blooded, na why. At least, errybodi sabi say stell dey talk her mind, weder good or bad.
ReplyDeleteStell, abeg, publish o. No vex, dear sis. xx
stella where do you get these pics from...I fear you o!
ReplyDeletelol. nice legs but make she de copy them genevieve shoot. lol.
ReplyDeletestella...we r tired of the repeated tales of these eole....WE NEED JIST FROM MUNA OBIEKWE, GRACE AMAH u know...! we r tired of genny, omo t , ini, iwuji, jombo...pullleasze...
ReplyDeleteis it dat dey hv neva been spotted? stello! plz, google dem 4 us..! lol
she might have just been having fun with her camera and "somebody" leaked it to the press *cough*cough*
ReplyDeleteshe looks like a porn star
ReplyDeleteeeeeeeeeewwwwwww
stella... y u wan make her head dey swell? which kind dirty legs.... i find her style very distasteful.... plus wasnt she d one who broke ernest obi's first marriage? n he didnt even marry her.(i take style do ofofo there..lol.
ReplyDeleteI think she looks more like a domesticated rat, I mean house rat.
ReplyDelete